


Posted: at | |
Quote from: deboalabi262 on 30-01-2013 01:38 PM You a big disgrace to your Naijapal Hero status for making such tribal sentiment on the Yorubas. -Illitrate of the highest order...... no get high BP oga, e never reach this level of cursery ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 30-01-2013 04:06 PM we forgive u Sophie, but don't do that again otherwise Na pankere we go use flog u for yansh ![]() ![]() ![]() okies ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 30-01-2013 04:11 PM no get high BP oga, e never reach this level of cursery ![]() ![]() ![]() lolz.. e be lyk sey dis my np hero dey vex am.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: tanglefree on 30-01-2013 12:49 PM You 4 eat the amala inside UBA Bank on fridays afternoons with the long queue,as hungry no get place. NAIJA Una too FUNNY, So na Meat you dey search to see inside the Green Soup? Nonsense! I no even see meat inside the soup self. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Back Yam, With Draw Green SOUP? PUKE Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-01-2013 03:59 PM sweet am not.. dat man just got on my nerves.. its nt for evryone.. ok em sorry alright then , no problem,, i was just startled,, but its okay, ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 30-01-2013 04:28 PM Back Yam, With Draw Green SOUP? PUKE LOL.. PUKE TOO ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: steveoneal on 30-01-2013 04:29 PM alright then , no problem,, i was just startled,, but its okay, ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: osarobo62 on 30-01-2013 01:45 PM i don see Nigerians wey dey eat amala, pounded yam and akpu for inside aeroplane That Will Only Be Possible Inside MOLUE Not AirPlane. BIG FAT LIE from Lagos to London. ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 30-01-2013 04:39 PM That Will Only Be Possible Inside MOLUE Not AirPlane. BIG FAT LIE how many times have you flown from Lagos to London?. be truthful
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-01-2013 04:33 PM LOL.. PUKE TOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: osarobo62 on 30-01-2013 04:58 PM how many times have you flown from Lagos to London?. be truthful HAHAHAHA, You Know Where Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane
| |||||
HAHAHAHA, You Know Where I Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane Reply
| |||||
Abeg chop o.if u fall down die now, dem go observe one minute silence for u then employ anoda person to fill ur post. Reply
| |||||
if you say so Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 30-01-2013 05:11 PM HAHAHAHA, You Know Where I Dey Now? My Brother Forget That Thing, NO SENSIBLE person fit eat that kinda Food for Aeroplane who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane?![]()
| |||||
Quote from: steveoneal on 30-01-2013 05:17 PM who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane? in the old days of Nigeria Airways, inside plane dey smell like kitchen with ogbono soup and okporoko.![]() if you fly Air India, na so so curry go dey smell for your body when you come down. ![]()
| |||||
AMALA EWEDU NO 1 FOOD FOR NAIJA......... Reply
| |||||
Time to chop Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: steveoneal on 30-01-2013 05:17 PM who dey tell you that kind thing,, say no sensible person go eat that kind thing inside plane? ![]() So The Person wey go EAT all these kind food for PLANE No go come down abi? Or before he go come down the food go don expire? Which Airline dey allow UNA Dey Enter plane With Cooked food? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)