2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.
3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am.
4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.
5. A stitch intime, dey prevent further tear tear.
6. Birds of d same feather, na d same mama born dem.
7. One good turn, na correct power steering be that.
8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque.
9. Half bread, is better than buns orpuff puff.
10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.
11. The patient dog, Na hunger go kill am.
12. All work & no play, Na Banker be dat.
13. He who laughs last, na mumu, yim no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!
Posted: at | |