Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 8)

Date: 18-03-2013 12:14 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 16
- sophiebaby at 19-03-2013 03:18 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:50 PM
U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO..

u no sey me i no dey hide mouth naaaaaaaaaaaaa

Posted: at 19-03-2013 03:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 03:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:57 PM
heheheheh u dun luk 4 troble finish u dey fear mke she no beat u abi?

 Grin Grin Grin she get strength? me n her who fat pass?  Grin Grin Grin Grin  Tongue

Posted: at 19-03-2013 03:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 19-03-2013 03:55 PM (11 years ago)
(m)
Do people still date Nigeria girls? Cry Cry Cry Cry
Just pass her with ur SUV she go jump enta inside if u knw take time she go rape inside ur car Cool Cool Cool Cool
na u go even begin beg her to go back go see her mama 4 house Cry Cry Cry Cry
carry her go lunch for Jovenic she go pack her load com stay 1 month for ur house Cry Cry Cry Cry
Pls honey will u buy me Bold 5,iphone4,iphone5,take me out? i say i go buy Bold500 n take u Isla Bonita for shopping,com see kissesssssss Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Shocked Shocked
i no dey in da mood to talk about naija babes n dere I Love you so much matter Smiley Smiley Smiley Smiley
i love u so much wey person don hear from Naija babes go don pass 100million times Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 19-03-2013 03:55 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:02 PM (11 years ago)
(f)
TAMPRASCAJUWALAS   Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 04:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 19-03-2013 04:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:13 PM
DP longest tym..so ur still pretty much around huhh?

Sure, I dey around

Posted: at 19-03-2013 04:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:24 PM (11 years ago)
(f)
u dey around dey drill abi?

Posted: at 19-03-2013 04:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 19-03-2013 04:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:50 PM
U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO..

Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money.......

Posted: at 19-03-2013 04:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 19-03-2013 04:28 PM (11 years ago)
(f)
I am a Nigerian woman and I am proud to say that I dont depend on one yeye poor Nigerian man for any kobo..........Naija gals, we still rock.......all of you making mouth will still come back home to marry a Nigerian gal........nothing do us..............pass

Posted: at 19-03-2013 04:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- joy201016 at 19-03-2013 04:29 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 18-03-2013 02:10 PM
Am not Nigerian so just passing  Roll Eyes

DEN U SHLDN'T BE HERE FOREIGNER.....
Posted: at 19-03-2013 04:29 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:35 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 04:26 PM
Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money.......

Thrash my foot DP.. i can bet wit my Puci dat its in 80% naija gal blood to demand.. trust me.. majority of our gals are demanding.. say what u knw is best said.. nobody go kill u.. yes men have change.. so must ur Principle as a woman change??? becos he feels like bedding u or beds u.. does not guarantee u to demand or be too demanding.. too much demand from woman to man is not good.. must u demand always when he beds u? na only him dey enjoy the tin? u no moan? u no scream? u no say Oh God! ? u no squirt? u no follow am dey shout when two of una wan reach orgasm?  Huh? abegiii talk wetin dey happen no dey talk wetin go make me vex  Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes no wonder Clam pastor talked about Taking Glories!!! dont u knw that wen some men flash money for ur face.. u tink sey na over hold dey worry am? some of them dey collect ur shine shine star if u no no.. no now  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue if at all u wan ask.. or demand.. do it when its necessary.. not as a  Job description or scope of work

Posted: at 19-03-2013 04:35 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:38 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 04:28 PM
I am a Nigerian woman and I am proud to say that I dont depend on one yeye poor Nigerian man for any kobo..........Naija gals, we still rock.......all of you making mouth will still come back home to marry a Nigerian gal........nothing do us..............pass

leave market for trader.. when u get married.. u will demand from ur husband when necessary.. na normal thing  Grin

Posted: at 19-03-2013 04:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- joy201016 at 19-03-2013 04:39 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:07 AM
Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 19-03-2013 04:39 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:47 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: joy201016 on 19-03-2013 04:39 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

i hope sey u dey drill dey collect money too? na kweshun i ask o.. no turn am to quarell  Tongue

Posted: at 19-03-2013 04:47 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Boyeyemi at 19-03-2013 04:48 PM (11 years ago)
(m)
Ok
Posted: at 19-03-2013 04:48 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:49 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: cuteralph101 on 18-03-2013 01:57 PM
hahahahaha not today its been happening buh bcos dey hav big eyes they want to feel among. its hard to meet a girl dat dont demand. dey need clothes, flashy fon (BB), dey wnt to have fun, dey need all reigning stuffs jst to feel among wel its not their fault buh dia cerebelum lacks the physique of not wanting to be left behind.

cant stop laffing

Posted: at 19-03-2013 04:49 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bosky65 at 19-03-2013 04:51 PM (11 years ago)
(m)
poverty don spoil show
Posted: at 19-03-2013 04:51 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:52 PM (11 years ago)
(f)
not just poverty

Posted: at 19-03-2013 04:52 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tyabo at 19-03-2013 04:57 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 03:21 PM
Grin Grin Grin she get strength? me n her who fat pass?  Grin Grin Grin Grin  Tongue

 ahhhh Shocked fyt no b by fatness oooo
Posted: at 19-03-2013 04:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 04:59 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 19-03-2013 04:57 PM
ahhhh Shocked fyt no b by fatness oooo

 Grin Grin Grin i knw.. na touble i dey find sha

Posted: at 19-03-2013 04:59 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tyabo at 19-03-2013 05:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 04:59 PM
Grin Grin Grin i knw.. na touble i dey find sha
lol..u beta luk  4 trouble wey u go fit carry ooo..cuz me na jst luk i go dey far dey luk u if d action dey tke place..lol
Posted: at 19-03-2013 05:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Woman, Tracy Smeers Allegedly Raped And Murdered By Friend's Boyfriend (Photos)

  2. Man Shoots Stepmom Who Tried To Give Him Hug During Graduation Ceremony

  3. French Football Sensation, Kylian Mbappé Announces Departure From PSG After Seven-Year Spell

  4. 45-Yr-Old Woman Faces Consequences After Confronting Husband's 21-Year-Old Mistress

  5. Actress Dorcas Fapson Opens Up On How Man Didn’t Date Her Because She Lost Her Mom As A Kid

  6. Muslim Man Criticised After Sharing Photos Of Him & His Christian Wife Praying In Different Way

  7. Police Arrest Five Suspected Rap!sts For Defiling Six Minors In Nasarawa State

  8. NSCDC Arrests Suspect, Afolabi Ojo For Alleged Rap3 Of 4-Year-Old Pupil In Ekiti State

  9. EFCC Apprehends 64 Suspected Internet Fraudsters In Osun State Raid (Photo)

  10. "Ikpeazu Transferred N10bn Airport Funds Into 32 Different Accounts" — Abia Gov. Alex Otti

  11. Rosy Meurer Takes Pride in Her 3yr Old Son, King as He Makes his Modeling Debut

  12. Bauchi Sharia Court Sentences Man, Abdullahi Sani To Death By Stoning For Homosexuality

  13. Reactions as Naira Marley and Sam Larry Were Spotted Vibing to Portable's Diss Track About Them

  14. Gombe Court Sentences Fraudster, George Habu Nuhu To Six Months Imprisonment


THIS WEEK
  1. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  2. Mercy Johnson Was With us in The Boat - Survivor of Boat Accident That Killed Jnr Pope Reveals

  3. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  4. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  5. CBN Extends Suspension of Charges on Cash Deposits

  6. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  7. Reactions As Mohbad’s Father Completes Renovation Of Family House In Ekiti State

  8. Nigerian Man Challenges Anthony Joshua To Boxing Match, Vows To Knock Him Out In 2nd Round

  9. How to Resolve Wike, Atiku Face-off - Bode George Wades in on PDP Crisis

  10. Isreal DMW Rejoicing After Davido Fires His Longtime Lawyer And Friend, Bobo Ajudua


TOP MEMBERS: