share ur heart with this (Page 5)

Date: 10-06-2009 6:05 pm (15 years ago) | Author: ebuk sunny
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- pepigambit at 11-06-2009 07:16 PM (15 years ago)
(m)
guy ....be ya broda or sis helper...i dey hepam nahhh... i kommit ne
Posted: at 11-06-2009 07:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- valleydust at 11-06-2009 07:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 07:06 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 07:01 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:56 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 06:55 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:28 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 06:26 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:22 PM
Quote from: ettecalabar on 11-06-2009 05:49 PM
pepigambler abi wetin be dat ur name
u don run go smoke igbo now now abi?
na him scatter ur head wey u begin talk rubbish
take am small small ooo
IGBO is a language
he can go smoke the whole people lol
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

hahahahahahaha......  pepi na d whole igbo tribe u smoke?
am asking u.
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no be ete ohhhhhhhhhhhhhhhhh
what is ete?Huh?Huh?Huh??
ete na d kolo-g wey say pepi don smoke igbo...
what is kolo-g wey say pepi?
am so lost  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
yeah he is a kolo guy just like his name... (etehcalabar)... those ppl eat dogs like mad.... so its obvious they can kolo anytym they lyke... hahahaha
Posted: at 11-06-2009 07:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- around_d_corner at 11-06-2009 07:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: pepigambit on 11-06-2009 07:16 PM
guy ....be ya broda or sis helper...i dey hepam nahhh... i kommit ne
ok. but take m easy....
Posted: at 11-06-2009 07:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- pepigambit at 11-06-2009 07:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: around_d_corner on 11-06-2009 07:20 PM
Quote from: pepigambit on 11-06-2009 07:16 PM
guy ....be ya broda or sis helper...i dey hepam nahhh... i kommit ne
ok. but take m easy....

nahhh how easy man go fit take am...... Grin
Posted: at 11-06-2009 07:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- around_d_corner at 11-06-2009 07:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: pepigambit on 11-06-2009 07:23 PM
Quote from: around_d_corner on 11-06-2009 07:20 PM
Quote from: pepigambit on 11-06-2009 07:16 PM
guy ....be ya broda or sis helper...i dey hepam nahhh... i kommit ne
ok. but take m easy....

nahhh how easy man go fit take am...... Grin
any how
Posted: at 11-06-2009 07:28 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- pepigambit at 11-06-2009 07:56 PM (15 years ago)
(m)
omo no easy way ooooo
Posted: at 11-06-2009 07:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- around_d_corner at 11-06-2009 08:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: pepigambit on 11-06-2009 07:56 PM
omo no easy way ooooo
anyhow  am ok
Posted: at 11-06-2009 08:01 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blackberryPearl at 11-06-2009 09:11 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: valleydust on 11-06-2009 07:16 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 07:06 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 07:01 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:56 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 06:55 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:28 PM
Quote from: valleydust on 11-06-2009 06:26 PM
Quote from: blackberryPearl on 11-06-2009 06:22 PM
Quote from: ettecalabar on 11-06-2009 05:49 PM
pepigambler abi wetin be dat ur name
u don run go smoke igbo now now abi?
na him scatter ur head wey u begin talk rubbish
take am small small ooo
IGBO is a language
he can go smoke the whole people lol
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

hahahahahahaha......  pepi na d whole igbo tribe u smoke?
am asking u.
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no be ete ohhhhhhhhhhhhhhhhh
what is ete?Huh?Huh?Huh??
ete na d kolo-g wey say pepi don smoke igbo...
what is kolo-g wey say pepi?
am so lost  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
yeah he is a kolo guy just like his name... (etehcalabar)... those ppl eat dogs like mad.... so its obvious they can kolo anytym they lyke... hahahaha
i don't know what kolo is Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-06-2009 09:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- myragonza at 12-06-2009 10:17 AM (15 years ago)
(f)
knocking on my next door neighbour's door

Posted: at 12-06-2009 10:17 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rita4love at 12-06-2009 05:08 PM (15 years ago)
(f)
dancing &  rolling
Posted: at 12-06-2009 05:08 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- SAmyrocko at 12-06-2009 05:10 PM (15 years ago)
(m)
Rolling to where nah?

Posted: at 12-06-2009 05:10 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rita4love at 12-06-2009 07:02 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 12-06-2009 05:10 PM
Rolling to where nah?

to ur Door Grin Wink
Posted: at 12-06-2009 07:02 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- blackberryPearl at 12-06-2009 07:04 PM (15 years ago)
(f)
flying and landing
Posted: at 12-06-2009 07:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 12-06-2009 07:07 PM (15 years ago)
(m)
Abeg no crach

Posted: at 12-06-2009 07:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- rita4love at 12-06-2009 07:10 PM (15 years ago)
(f)
Loving & Caring
Posted: at 12-06-2009 07:10 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 12-06-2009 10:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 11-06-2009 06:39 PM
na only heart..i go share wat about honeypot?

wHAT Da ??

Posted: at 12-06-2009 10:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- serene_child at 12-06-2009 11:06 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 11-06-2009 06:39 PM
na only heart..i go share wat about honeypot?
....na only u dey make me happy for this site jor....Grin Grin Grin


Posted: at 12-06-2009 11:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 12-06-2009 11:10 PM (15 years ago)
(f)
...
Posted: at 12-06-2009 11:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 12-06-2009 11:26 PM (15 years ago)
(m)
passing and looking for Allan Shearers to share give me Grin
Posted: at 12-06-2009 11:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 12-06-2009 11:29 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 11-06-2009 06:39 PM
na only heart..i go share wat about honeypot?

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
u this girl?  hhmm i talk am Lips Sealed
Posted: at 12-06-2009 11:29 PM (15 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10

Featured Discussions