Rat Wahala (Page 9)

Date: 07-08-2013 4:34 am (10 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 19
- rakelly at 30-11-2013 08:52 AM (10 years ago)
(f)
Who chop my meat for the last time
Posted: at 30-11-2013 08:52 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 30-11-2013 08:56 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: Erejuwa on 30-11-2013 03:06 AM
This yeye Jossy go remix dis video!

u want play it?,,u nid to upgrade

Posted: at 30-11-2013 08:56 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 30-11-2013 08:57 AM (10 years ago)
(m)
alabi ur winch partiner dey ask

Posted: at 30-11-2013 08:57 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 30-11-2013 10:04 AM (10 years ago)
(f)
U dey mad ni!
Posted: at 30-11-2013 10:04 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 30-11-2013 12:53 PM (10 years ago)
(f)
hehehehehehehe. rakelly don vex
Posted: at 30-11-2013 12:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 30-11-2013 12:56 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 30-11-2013 08:57 AM
alabi ur winch partiner dey ask
i no say u b winchkraft cordinator but wetin i no undastand na ~ how i fit partner wen i no belong 2 d association? dem go giv u querry o
Posted: at 30-11-2013 12:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 30-11-2013 04:57 PM (10 years ago)
(f)
Jossy I go kill u soon
Posted: at 30-11-2013 04:57 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 30-11-2013 08:06 PM (10 years ago)
(m)
I cant wait to see the day wey u go try am...I be like person wey dey fear winch,,,I don deal with bigger wiches like alabi and ajanni and dey confirm say am covered...the day u go try ur own,,na dat day u go crash landed for afternoon

Posted: at 30-11-2013 08:06 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 30-11-2013 08:10 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 30-11-2013 12:56 PM
i no say u b winchkraft cordinator but wetin i no undastand na ~ how i fit partner wen i no belong 2 d association? dem go giv u querry o

na u be d winch wey dey recruit new winches and u are in partnership with rakelly winch,,two of na winch incorporation

Posted: at 30-11-2013 08:10 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-12-2013 06:25 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 30-11-2013 08:06 PM
I cant wait to see the day wey u go try am...I be like person wey dey fear winch,,,I don deal with bigger wiches like alabi and ajanni and dey confirm say am covered...the day u go try ur own,,na dat day u go crash landed for afternoon
jossy, jossy,jossy, how many times i call u?
Posted: at 1-12-2013 06:25 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 1-12-2013 06:28 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 30-11-2013 08:10 PM
na u be d winch wey dey recruit new winches and u are in partnership with rakelly winch,,two of na winch incorporation

jossy abeg i no dey ds winch bizness wey u dey talk jare
Posted: at 1-12-2013 06:28 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 1-12-2013 09:12 AM (10 years ago)
(m)
Jossy is this a true life story?

Posted: at 1-12-2013 09:12 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-12-2013 09:39 PM (10 years ago)
(m)
C kweshion...na dead story of true life

Posted: at 1-12-2013 09:39 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-12-2013 10:18 PM (10 years ago)
(f)
na flasback jossy dey. but if u wait small, e go start sololique
Posted: at 1-12-2013 10:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 2-12-2013 07:12 AM (10 years ago)
(m)
alabi I don ask u dis b4 and I ask u again,,u relate to Patrick Obahiagbon?

Posted: at 2-12-2013 07:12 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 2-12-2013 07:54 AM (10 years ago)
(f)
y u dey ask naa
Posted: at 2-12-2013 07:54 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 2-12-2013 11:08 PM (10 years ago)
(m)
dis one na kweshion abi na ansar?,,,alabi ur mata don pass be kiaful

Posted: at 2-12-2013 11:08 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 3-12-2013 01:00 AM (10 years ago)
(f)
wetin b ur problem?
Posted: at 3-12-2013 01:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 3-12-2013 12:18 PM (10 years ago)
(m)
wetin be ur own problem?,,let deal wit ur own 1st cuz my own is not much

Posted: at 3-12-2013 12:18 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 3-12-2013 05:40 PM (10 years ago)
(f)
u no serious oo
Posted: at 3-12-2013 05:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 19