ajanni at 5-12-2013 10:14 PM (11 years ago) (m) Posted: at 5-12-2013 10:14 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
alabi na double wahala sickness he get and na so dem dey take cure am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-12-2013 10:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 5-12-2013 10:41 PM (11 years ago) (m) very sick agbero boy Posted: at 5-12-2013 10:41 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 5-12-2013 10:42 PM (11 years ago) (m) very sick agbero boy Posted: at 5-12-2013 10:42 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
na b4 b4,,now u don take over the sickness with the agbero job
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-12-2013 10:38 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-12-2013 01:59 PM (11 years ago) (f) alabi na double wahala sickness he get and na so dem dey take cure am
ok! na beg i dey beg una now~ make u na no bring una yeye con my space. una hear me? Posted: at 6-12-2013 01:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dem don hear
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 6-12-2013 03:24 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-12-2013 04:50 PM (11 years ago) (m) expertthief Posted: at 6-12-2013 04:50 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ok! na beg i dey beg una now~ make u na no bring una yeye con my space. una hear me?
alabi make u no carru ur yeye pass boundaryoo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-12-2013 05:05 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-12-2013 05:07 PM (11 years ago) (m) telram oooooo Posted: at 6-12-2013 05:07 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
alabi22 at 6-12-2013 05:37 PM (11 years ago) (f) make una no worry. na una "chieftancy titles" dey shack una ba? i go soon ban una now Posted: at 6-12-2013 05:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 6-12-2013 06:26 PM (11 years ago) (m)  joke of a century see a primary school teacher challenging a high school instructor yeye dey smell here so ooooooo Posted: at 6-12-2013 06:26 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
challenging time,,referee is available just in case the fight wan start
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-12-2013 08:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
U mean say make i never blow the wistle?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 6-12-2013 09:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-12-2013 10:54 PM (11 years ago) (m) kolokolo boi Posted: at 6-12-2013 10:54 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Toks-E at 7-12-2013 04:53 AM (11 years ago) (m) This rat wahala still dey? Una never kill this rat since?
2.0. Posted: at 7-12-2013 04:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dat rat wey u see na undisputed heavy weight champion,,every body don try but noway,,u fit try ur own make we see weda na u go kill am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-12-2013 07:29 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-12-2013 08:24 AM (11 years ago) (f) challenging time,,referee is available just in case the fight wan start
na who & who won fight 4 hia? dem smoke? Posted: at 7-12-2013 08:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 7-12-2013 08:51 AM (11 years ago) (m) i beg askram oooooo Posted: at 7-12-2013 08:51 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Idiot
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-12-2013 10:39 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |