Rat Wahala (Page 7)

Date: 07-08-2013 4:34 am (10 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 19
- alabi22 at 6-09-2013 12:42 PM (10 years ago)
(f)
jokes apart, ur fear dey catch me
Posted: at 6-09-2013 12:42 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-09-2013 01:20 PM (10 years ago)
(f)
oya come make we go grave yard Grin Grin Grin
Posted: at 6-09-2013 01:20 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-09-2013 02:26 PM (10 years ago)
(f)
ehn, no be me and u. abeg take stephen, him sabi escort wella
Posted: at 6-09-2013 02:26 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-09-2013 04:17 PM (10 years ago)
(f)
the guy no get mind. na only weed in sabi smoke
Posted: at 6-09-2013 04:17 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 8-09-2013 10:58 AM (10 years ago)
(m)
Lol

Posted: at 8-09-2013 10:58 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-09-2013 09:33 AM (10 years ago)
(m)
AHH

Posted: at 9-09-2013 09:33 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 9-09-2013 01:50 PM (10 years ago)
(f)
wat?
Posted: at 9-09-2013 01:50 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-09-2013 06:53 PM (10 years ago)
(m)
wetin?

Posted: at 9-09-2013 06:53 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 9-09-2013 11:03 PM (10 years ago)
(m)
Remix

Posted: at 9-09-2013 11:03 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 10-09-2013 01:49 PM (10 years ago)
(f)
una don start again
Posted: at 10-09-2013 01:49 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 10-09-2013 01:55 PM (10 years ago)
(m)
No e never start, the engine still dey charge

Posted: at 10-09-2013 01:55 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 10-09-2013 03:03 PM (10 years ago)
(f)
oya push am
Posted: at 10-09-2013 03:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-11-2013 07:39 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  7-08-2013 05:32 PM

na ur twin partner be dat., cuz u sef na ib4.......by the way u be man abi na woman?  Undecided ...wia do u belong??
una ril show me, no b small. especialy jossy den zeigbo,expert,rakely,toks e (where toks?) etc. una no dey lenient at all. na waoo
Posted: at 25-11-2013 07:39 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-11-2013 10:35 AM (10 years ago)
(m)
dis one na flash back abi na remembrace

Posted: at 25-11-2013 10:35 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-11-2013 05:54 PM (10 years ago)
(f)
ehn na flash back. i go soon do d slow motoin wt stunts inclusive
Posted: at 25-11-2013 05:54 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 25-11-2013 06:04 PM (10 years ago)
(m)
Can't wait to see ur stunts

Posted: at 25-11-2013 06:04 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-11-2013 07:02 PM (10 years ago)
(f)
how much u go pay 4 viewing?
Posted: at 25-11-2013 07:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-11-2013 08:21 PM (10 years ago)
(m)
stunts ke,,make u no go kill ur self join and dem go bury u still think say na stunts

Posted: at 25-11-2013 08:21 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-11-2013 09:59 PM (10 years ago)
(m)
Jossy na ur wahala ni abi na rat wahala?
Werin concern u with her mata?

Posted: at 25-11-2013 09:59 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-11-2013 11:54 PM (10 years ago)
(m)
e don teey small when u cry last abi?...which kind errand boy u dey do for woman sef wey be say u dey go both d one wey she send u and d one wey she no send u...if dem beat u now u no go see am,,u no go eva learn

Posted: at 25-11-2013 11:54 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 19