WHERE DEM DEY?

Date: 19-09-2013 2:04 pm (10 years ago) | Author: Iyabo Alabi
[1] 2 3 4 ... 8
- at 19-09-2013 02:04 PM (10 years ago)
(f)
I am getting really tired and bored with this forum.
Am thinking of moving over to another. If una no wan make i go, oya
Jossy, Stephen, Rakelly, Toks E, ExpertBright, Francischi, Emejuru...
all of una. Abeg, na homework be this. Make una go get jokes come.
I no mind even if na PB4, so long as no  b dry jokes. Una don hear?
Thank you

Posted: at 19-09-2013 02:04 PM (10 years ago) | Gistmaniac
- rakelly at 19-09-2013 02:14 PM (10 years ago)
(f)
ok ma. i left the secretary there. let me go for a meeting.
Posted: at 19-09-2013 02:14 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- franel at 19-09-2013 02:46 PM (10 years ago)
(m)
They are sleeping Undecided

Posted: at 19-09-2013 02:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 19-09-2013 02:56 PM (10 years ago)
(f)
u r distrubing pls
Posted: at 19-09-2013 02:56 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 19-09-2013 03:05 PM (10 years ago)
(m)
how much you go pay. if dem submit their assignment

Posted: at 19-09-2013 03:05 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 19-09-2013 04:06 PM (10 years ago)
(f)
gateman!
Posted: at 19-09-2013 04:06 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 19-09-2013 11:44 PM (10 years ago)
(m)
Ona don hear wetin alabi talk?
And mind you she talk say make e no be the one wey go dry reach ha ass ona go go bring come
Make ona try understand werin she mean o

Posted: at 19-09-2013 11:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 20-09-2013 11:35 AM (10 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes naughty boi
Posted: at 20-09-2013 11:35 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 20-09-2013 12:56 PM (10 years ago)
(m)
WAT OF U
Posted: at 20-09-2013 12:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 20-09-2013 01:21 PM (10 years ago)
(f)
good girl Tongue Tongue
Posted: at 20-09-2013 01:21 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2013 01:24 PM (10 years ago)
(m)
Alabi hw much are u going to pay??

Posted: at 20-09-2013 01:24 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 20-09-2013 01:27 PM (10 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 20-09-2013 01:27 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-09-2013 01:32 PM (10 years ago)
(m)
come take ur time oooo

Posted: at 20-09-2013 01:32 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 20-09-2013 01:34 PM (10 years ago)
(m)
not 4 you but the person that post b4 u
Posted: at 20-09-2013 01:34 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-09-2013 01:38 PM (10 years ago)
(m)
Thank ur God

Posted: at 20-09-2013 01:38 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-09-2013 01:58 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 19-09-2013 11:44 PM
Ona don hear wetin alabi talk?
And mind you she talk say make e no be the one wey go dry reach ha ass ona go go bring come
Make ona try understand werin she mean o
Dem swear for u? i no blame u at all. na naijapals i blame.
all ds while wey i don dey shout make dem bring babalawo make
him com look ur critical case, nobody answer. until u start dey bite
all of dem, dem go cum get rabbies, na dat time dem go hear
Posted: at 20-09-2013 01:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 20-09-2013 01:59 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 20-09-2013 01:24 PM
Alabi hw much are u going to pay??
i don deposit money 4 admin. dem go settle una 100 per joke
Posted: at 20-09-2013 01:59 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-09-2013 02:11 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 20-09-2013 01:59 PM
i don deposit money 4 admin. dem go settle una 100 per joke

scam.....e no go work 4 u

Posted: at 20-09-2013 02:11 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-09-2013 02:40 PM (10 years ago)
(f)
haba jossy, na im u come fall my hand like ds? u soppose no
say i no fit scam naa
Posted: at 20-09-2013 02:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 20-09-2013 02:51 PM (10 years ago)
(f)
still in the meeting pls
Posted: at 20-09-2013 02:51 PM (10 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 8