haba jossy, na im u come fall my hand like ds? u soppose no say i no fit scam naa
I kno say u fit scam but I also kno say u fit do fraud
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-09-2013 07:03 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 20-09-2013 07:30 PM (11 years ago) (m) heheheheh!!
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 20-09-2013 07:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 21-09-2013 06:36 AM (11 years ago) (m) I am getting really tired and bored with this forum. Am thinking of moving over to another. If una no wan make i go, oya Jossy, Stephen, Rakelly, Toks E, ExpertBright, Francischi, Emejuru... all of una. Abeg, na homework be this. Make una go get jokes come. I no mind even if na PB4, so long as no b dry jokes. Una don hear? Thank you
You wan run go where? If i catch you i go flog you
2.0. Posted: at 21-09-2013 06:36 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dem swear for u? i no blame u at all. na naijapals i blame. all ds while wey i don dey shout make dem bring babalawo make him com look ur critical case, nobody answer. until u start dey bite all of dem, dem go cum get rabbies, na dat time dem go hear
Dem swear for u? Yes or No when u jam that queshun for ur WAEC last year whıch one u chose? the one wey u chose na my answer o
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 21-09-2013 12:51 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 21-09-2013 02:16 PM (11 years ago) (m) displaying .....
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 21-09-2013 02:16 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-09-2013 02:09 PM (11 years ago) (f) francischi na real display expert dey display. me, write waec last year ke? u no get respect ba? Posted: at 23-09-2013 02:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 23-09-2013 02:11 PM (11 years ago) (f) You wan run go where?
If i catch you i go flog you
flog who? u no dey fear? i go ask make dem lie u down, paint u green now Posted: at 23-09-2013 02:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 23-09-2013 02:13 PM (11 years ago) (f) i say make una give jokes, still, na yeye una dey do.. na waooo Posted: at 23-09-2013 02:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 23-09-2013 02:27 PM (11 years ago) (f) yeyelistics Posted: at 23-09-2013 02:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 23-09-2013 07:44 PM (11 years ago) (m) u well so ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 23-09-2013 07:44 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi na real display expert dey display. me, write waec last year ke? u no get respect ba?
see yesterday girl dey talk I no senior you?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-09-2013 10:25 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 11:17 AM (11 years ago) (f) no na , na me and u do am na Posted: at 24-09-2013 11:17 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 11:36 AM (11 years ago) (m) ok
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 11:36 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 12:39 PM (11 years ago) (f) Posted: at 24-09-2013 12:39 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 01:20 PM (11 years ago) (m) akamu face
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 01:20 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 24-09-2013 01:33 PM (11 years ago) (f) pop corn face Posted: at 24-09-2013 01:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 24-09-2013 04:53 PM (11 years ago) (f) see yesterday girl dey talk I no senior you?  how naa? Posted: at 24-09-2013 04:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no na , na me and u do am na
shhhh U no know hw psn dey chop suntn clean mouth?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-09-2013 05:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
how naa?
naa how Ask H.O.D na
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-09-2013 05:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-09-2013 06:51 PM (11 years ago) (m) shhhh U no know hw psn dey chop suntn clean mouth?   help me tell am abeg
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-09-2013 06:51 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |