Expert and Ajanni wetin una de look (Page 16)

Date: 14-10-2013 9:02 pm (10 years ago) | Author: Saint-marie
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19
- omomarty at 22-12-2013 04:08 PM (10 years ago)
(f)
na y all of una de shine una eyes like say Tomorrow nor de............. abeg make una nor come thief person for hia oooooo ajanni nd jossy
Posted: at 22-12-2013 04:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:15 PM (10 years ago)
(m)
omomarty u see my eyez??...na only ajanni wey dey open eyez like thief man torch na im I dey see ooo,,,,but wait ooo,,,na nose u take dey look am?

Posted: at 22-12-2013 05:15 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:22 PM (10 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 22-12-2013 05:22 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 22-12-2013 06:34 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-12-2013 04:08 PM
na y all of una de shine una eyes like say Tomorrow nor de............. abeg make una nor come thief person for hia oooooo ajanni nd jossy
person wey thief you or kidnap you na suffer head for him ooooooooo
Posted: at 22-12-2013 06:34 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 07:22 PM (10 years ago)
(f)
hehehehehhee
Posted: at 22-12-2013 07:22 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 22-12-2013 07:46 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-12-2013 07:46 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 22-12-2013 08:10 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:15 PM
omomarty u see my eyez??...na only ajanni wey dey open eyez like thief man torch na im I dey see ooo,,,,but wait ooo,,,na nose u take dey look am?

i see u ooooooooo only say ontop of ur head na so so question mark nai de de abi u confuse?
Posted: at 22-12-2013 08:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-12-2013 08:10 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 22-12-2013 06:34 PM
person wey thief you or kidnap you na suffer head for him ooooooooo

that one na for ur mind abi?
Posted: at 22-12-2013 08:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 22-12-2013 09:19 PM (10 years ago)
(m)
dat one na for sure so oooo
Posted: at 22-12-2013 09:19 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 23-12-2013 05:13 PM (10 years ago)
(f)
igbo stick
Posted: at 23-12-2013 05:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 23-12-2013 05:30 PM (10 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
for igbo girl?
Posted: at 23-12-2013 05:30 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 24-12-2013 11:14 AM (10 years ago)
(f)
onye ara
Posted: at 24-12-2013 11:14 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 02:14 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 22-12-2013 09:19 PM
dat one na for sure so oooo

na yeye de worry jare nor b small
Posted: at 24-12-2013 02:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 02:27 PM (10 years ago)
(f)
yeye girl
Posted: at 24-12-2013 02:27 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 24-12-2013 04:28 PM (10 years ago)
(m)
onye osi
Posted: at 24-12-2013 04:28 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 24-12-2013 04:49 PM (10 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-12-2013 04:49 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 24-12-2013 05:24 PM (10 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 24-12-2013 05:24 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 25-12-2013 09:14 AM (10 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy

Posted: at 25-12-2013 09:14 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 25-12-2013 03:06 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 24-12-2013 02:27 PM
yeye girl

u nor see u now? na who come yeye pass na
Posted: at 25-12-2013 03:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 25-12-2013 04:29 PM (10 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-12-2013 04:29 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19