francischi at 14-10-2013 09:02 PM (11 years ago) (m) Rakelly de baff, Ajanni de peep am na em jossy badbelle com spoil show for ram
Expert why e go be Alabi naa ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 14-10-2013 09:02 PM (11 years ago) | Hero | |
|
francischi at 14-10-2013 09:18 PM (11 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 14-10-2013 09:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
 if i beat this boy now E no go be like say i ride am  Sey na my babyboy u con show dem here See jossy tinko self
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-10-2013 09:43 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
dat expert and him brother ajanni don drink magani burantashi,,,na kpako I go take knock dem comot for dia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-10-2013 09:04 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 15-10-2013 03:50 PM (11 years ago) (m) wetin u de fin go there before
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 15-10-2013 03:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 15-10-2013 04:01 PM (11 years ago) (m)  if i beat this boy now E no go be like say i ride am  Sey na my babyboy u con show dem here See jossy tinko self 
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 15-10-2013 04:01 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
dat expert and him brother ajanni don drink magani burantashi,,,na kpako I go take knock dem comot for dia
na my house be dat and I have right to check on my tenants
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-10-2013 05:55 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
dat expert and him brother ajanni don drink magani burantashi,,,na kpako I go take knock dem comot for dia
den no born u well Na u dey baff abi na u get house! By the time i carry u nack u for ground u go tell me where u from jump come
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 16-10-2013 06:46 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
u smoke taba?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 16-10-2013 06:47 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
na my house be dat and I have right to check on my tenants
 Which aos ogbeni?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 16-10-2013 06:50 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
den no born u well Na u dey baff abi na u get house! By the time i carry u nack u for ground u go tell me where u from jump come
make I catch u for dia again den u go know say na me get the houx and I get the right to dey watch over my houx
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-10-2013 12:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 16-10-2013 01:38 PM (11 years ago) (m) landlord ... you no de shame.. wetin you self de find go there?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 16-10-2013 01:38 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hw landlord go shame for him own houx?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-10-2013 05:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
jabanz at 16-10-2013 05:56 PM (11 years ago) (m) Nawao.... Expertbright
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 16-10-2013 05:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 16-10-2013 06:25 PM (11 years ago) (m) hw landlord go shame for him own houx?
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap yeye landlord
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 16-10-2013 06:25 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
insubordinate tenant,,,devil don punish u cuz I dey give u quit notice now
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-10-2013 07:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 17-10-2013 12:18 PM (11 years ago) (m) if at all i dey ur house
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-10-2013 12:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ooh,,u don dey take style dey pack ur load to under bridge sef,,,beta for u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-10-2013 01:21 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-10-2013 04:01 PM (11 years ago) (f) francischi, i no talk am? Posted: at 17-10-2013 04:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 17-10-2013 04:04 PM (11 years ago) (m) ooh,,u don dey take style dey pack ur load to under bridge sef,,,beta for u
u de see road at all ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-10-2013 04:04 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |