Expert and Ajanni wetin una de look (Page 14)

Date: 14-10-2013 9:02 pm (11 years ago) | Author: Saint-marie
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19
- rakelly at 16-12-2013 01:26 PM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 16-12-2013 01:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 16-12-2013 03:34 PM (11 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 16-12-2013 03:34 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 16-12-2013 04:07 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 16-12-2013 04:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 16-12-2013 04:16 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 15-12-2013 11:38 AM
You be electricity?
no. water board
Posted: at 16-12-2013 04:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 16-12-2013 04:41 PM (11 years ago)
(f)
COMOT THERE
Posted: at 16-12-2013 04:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 16-12-2013 04:59 PM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2013 04:59 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 16-12-2013 06:04 PM (11 years ago)
(f)
rakeljanni association of trouble makers. very soon wind go blow
Posted: at 16-12-2013 06:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-12-2013 07:31 PM (11 years ago)
(m)
when d wind blow una go see rakelly and ajanni nyash,,,me I no go dey d time wey d wind go blow cuz I no wan se dia yeye nyach

Posted: at 16-12-2013 07:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 16-12-2013 09:46 PM (11 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 16-12-2013 09:46 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 17-12-2013 07:01 AM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 17-12-2013 07:01 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 17-12-2013 07:05 AM (11 years ago)
(f)
tufiakwa
Posted: at 17-12-2013 07:05 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 17-12-2013 07:51 AM (11 years ago)
(m)
sick?
Posted: at 17-12-2013 07:51 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 17-12-2013 06:39 PM (11 years ago)
(f)
very very. e no go beta 4 dat yeye tufiakwa
Posted: at 17-12-2013 06:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 17-12-2013 09:14 PM (11 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 17-12-2013 09:14 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 17-12-2013 09:36 PM (11 years ago)
(f)
u suppose say amen naa, instead u dey laugh wt ur toothless mouth
Posted: at 17-12-2013 09:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 17-12-2013 10:12 PM (11 years ago)
(m)
you don smoke yor igbo again abi? Na 24he now abi?
Posted: at 17-12-2013 10:12 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 18-12-2013 07:53 AM (11 years ago)
(f)
no b u teach me d igbo smoking? & Thank God say i don discover say e no good & i don stop am tey tey
Posted: at 18-12-2013 07:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 18-12-2013 07:58 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
so yu be born again now?
wen you don spoilt the whole world before before
Posted: at 18-12-2013 07:58 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 18-12-2013 08:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 18-12-2013 07:53 AM
no b u teach me d igbo smoking? & Thank God say i don discover say e no good & i don stop am tey tey

d time wen I dey warn u say weed no good for ur body shebi u no gree...I don see wetin e dey do odas wey dey smoke am datz why I warn u on time....make sure say u don stop am true true ooo

Posted: at 18-12-2013 08:23 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 18-12-2013 11:39 AM (11 years ago)
(f)
where i go start?
Posted: at 18-12-2013 11:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19

Featured Discussions