melody7 at 4-08-2009 10:24 AM (14 years ago) (f) house wey dey prosper, na the bastard for the house never grow
the labalaba wey wan put out the light of suya, na unless him don ready to die
u sabi all now. why u need us again? just keep telling us i'm learning. Posted: at 4-08-2009 10:24 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 10:37 AM (14 years ago) (m) Keep learning
Posted: at 4-08-2009 10:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
melody7 at 4-08-2009 11:30 AM (14 years ago) (f) Keep learning
why change d topic nw? Posted: at 4-08-2009 11:30 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
If penis no die young, he must to eat a bearded meat!!!! 14_Inches Posted: at 4-08-2009 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 12:31 PM (14 years ago) (m) nawa for this old man ooo
Posted: at 4-08-2009 12:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Enockia at 4-08-2009 12:46 PM (14 years ago) (m) a Bosom at hand is worth more than 2 in the brasier meanin be contended wit wat u av
to change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience Posted: at 4-08-2009 12:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 12:58 PM (14 years ago) (m) ok
Posted: at 4-08-2009 12:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 07:11 PM (14 years ago) (m) teeco talk your own Posted: at 4-08-2009 07:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 07:15 PM (14 years ago) (m) rbest, enjoyment, divine...where una dey Posted: at 4-08-2009 07:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 4-08-2009 07:30 PM (14 years ago) (f) i don land like landrover Posted: at 4-08-2009 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 07:33 PM (14 years ago) (m) oya rbest, tell me another nigerian proverb na Posted: at 4-08-2009 07:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 4-08-2009 08:17 PM (14 years ago) (m) passing
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 4-08-2009 08:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 09:33 PM (14 years ago) (m) come back here and talk your own.....sexy ni koko. passing ni Posted: at 4-08-2009 09:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 4-08-2009 09:45 PM (14 years ago) (f) a stich in time saves nite, so make u beging early b4 it becomes late Posted: at 4-08-2009 09:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 4-08-2009 09:48 PM (14 years ago) (f) not niteooo, but nine . make una no kill me Posted: at 4-08-2009 09:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 10:44 PM (14 years ago) (m) God help u ohh rbest, some people don dey wait to laugh lol Posted: at 4-08-2009 10:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 10:47 PM (14 years ago) (m) besides. soup wey sweet, na money kill am Posted: at 4-08-2009 10:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 4-08-2009 10:48 PM (14 years ago) (f) bros, that is why i dey here, just to dey hammer by the way, where u dey come from? Posted: at 4-08-2009 10:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 10:57 PM (14 years ago) (m) Bini Kingdom in Edo state....100% Oba Erediauwa dynasty...lol Posted: at 4-08-2009 10:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Enockia at 4-08-2009 10:58 PM (14 years ago) (m) pikin way carry babalawo bag run na im belle go swell meanin if u put hand 4 bad thing na u sabi
to change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience Posted: at 4-08-2009 10:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |