mk im use his aiz nw o d leg. Posted: at 4-08-2009 11:10 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
nellygold at 4-08-2009 11:21 PM (15 years ago) (f) na na wrong 1....pikin wey say him mama no go sleep na orphanage home dem go carry am go....
if orphanage no dey where dem go carry am go Posted: at 4-08-2009 11:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 11:26 PM (15 years ago) (m) na where person dey work, na there him go chop...na why dem dey call am workshop Posted: at 4-08-2009 11:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 11:29 PM (15 years ago) (m) the hand wey mama take dey take care of her pikin, na him she dey use beat the pikin Posted: at 4-08-2009 11:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 4-08-2009 11:32 PM (15 years ago) (m) teeco, come talk your own Posted: at 4-08-2009 11:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Enockia at 5-08-2009 12:02 AM (15 years ago) (m) mk im use his aiz nw o d leg.
guy wethin u de talk?
to change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience Posted: at 5-08-2009 12:02 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 5-08-2009 12:25 AM (15 years ago) (m) leave am jare, enockia, tell us another proverb na? Posted: at 5-08-2009 12:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
efe2004 at 5-08-2009 06:14 AM (15 years ago) (m) pikin way carry babalawo bag run na im belle go swell meanin if u put hand 4 bad thing na u sabi [/quote i beg guy i need more......... dat ur proverb make sence..... you good! Posted: at 5-08-2009 06:14 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sojifestus at 5-08-2009 12:21 PM (15 years ago) (m) then talk say pig no good, you talk say make them enter bush go bring agric own. which one no dey shop shit? Posted: at 5-08-2009 12:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
francybaby at 5-08-2009 02:42 PM (15 years ago) (f) I am enjoyin this. Portipha n Enjoyment u guys r wow Posted: at 5-08-2009 02:42 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
nellygold at 5-08-2009 03:43 PM (15 years ago) (f) what goes round............. Posted: at 5-08-2009 03:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
biggs at 5-08-2009 03:57 PM (15 years ago) (m) Bend down to greet a dwaft those not make you a dawft Posted: at 5-08-2009 03:57 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellygold at 5-08-2009 06:34 PM (15 years ago) (f) PASSING Posted: at 5-08-2009 06:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 5-08-2009 06:36 PM (15 years ago) (f) na sharp sharp we dey tak eat hot okro soup Posted: at 5-08-2009 06:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellygold at 5-08-2009 07:00 PM (15 years ago) (f) way d okra mi i never eat since O Posted: at 5-08-2009 07:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bluebird at 5-08-2009 07:21 PM (15 years ago) (f) u do not ask a toad for a chair wen u can see he is squatting. Posted: at 5-08-2009 07:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
nellygold at 5-08-2009 07:27 PM (15 years ago) (f) BRB Posted: at 5-08-2009 07:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 5-08-2009 07:41 PM (15 years ago) (m) No comment
Posted: at 5-08-2009 07:41 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
4lyfe at 5-08-2009 08:14 PM (15 years ago) (f) A Cow does nt knw d importance of its tail until when it is cut off it means u dnt value wat u av until when u loose it Posted: at 5-08-2009 08:14 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 5-08-2009 08:19 PM (15 years ago) (m) that's true
Posted: at 5-08-2009 08:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |