onyin at 2-08-2009 11:19 PM (15 years ago) (f) No be wish na prayer request and fasting go follow. By the way make you try add me as ya pal my request dey wait
lol.Oga,fast well ooooooo.make sure say no fat show for ur body.yea, i just accepted it now. Posted: at 2-08-2009 11:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 11:24 PM (15 years ago) (m) You just accept to give of ya number? Oya call me on 08060109295 so that we go do xtracool Posted: at 2-08-2009 11:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 2-08-2009 11:26 PM (15 years ago) (f) You just accept to give of ya number? Oya call me on 08060109295 so that we go do xtracool
xtracool for ur dreams.no worry ,go sleep i go call you for ur dream.hahahaha. Posted: at 2-08-2009 11:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 11:46 PM (15 years ago) (m) Why naija gals no fit do easy thing like give number recognise true love Posted: at 2-08-2009 11:46 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 3-08-2009 12:03 AM (15 years ago) (f) Why naija gals no fit do easy thing like give number recognise true love
recognise watin?.dem dey write am for face? Posted: at 3-08-2009 12:03 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 12:18 AM (15 years ago) (m) Dem dey draw am among the lines of the face. Something like in-between the lines Posted: at 3-08-2009 12:18 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 3-08-2009 12:21 AM (15 years ago) (f) Dem dey draw am among the lines of the face. Something like in-between the lines
oh really.let me go check ur pic, if i can see any drawings. Posted: at 3-08-2009 12:21 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 12:30 AM (15 years ago) (m) Abeg no waste time do am sharp sharp before i swallow poison like Romeo Posted: at 3-08-2009 12:30 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 12:40 AM (15 years ago) (m) The poison dey my mouth oh i wan swallow Posted: at 3-08-2009 12:40 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 3-08-2009 12:46 AM (15 years ago) (f) The poison dey my mouth oh i wan swallow
true tlk.you are my IGBO MAN.You look cute. Posted: at 3-08-2009 12:46 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 12:58 AM (15 years ago) (m) I dey blush my head dey swell like garri sake of say you say i handsome. So how far with the number? Posted: at 3-08-2009 12:58 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
exhale at 3-08-2009 01:07 AM (15 years ago) (f) Guys is it proper toast a girl you having caught on xtracool?
Girls what will you do if a guy you have not accepted decides to save his credit and toast you on xtracool instead?
Posted: at 3-08-2009 01:07 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 01:09 AM (15 years ago) (m) If you no wan talk go sleep Posted: at 3-08-2009 01:09 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 01:13 AM (15 years ago) (m) Thank God you don sleep. Where is Oyin? Posted: at 3-08-2009 01:13 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 3-08-2009 01:14 AM (15 years ago) (m) Thank God you don sleep. Where is Oyin? Posted: at 3-08-2009 01:14 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
temi07 at 3-08-2009 02:01 AM (15 years ago) (f) i swear if someone disturbs my sleep becoz they are cheap asses i will strangle them thru the phone. Posted: at 3-08-2009 02:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 3-08-2009 02:05 AM (15 years ago) (f) i swear if someone disturbs my sleep becoz they are cheap asses i will strangle them thru the phone.
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 3-08-2009 02:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmyG at 3-08-2009 07:47 AM (15 years ago) (f) passing and telling erika dat kissflames must not win dat fight o Posted: at 3-08-2009 07:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 3-08-2009 07:54 AM (15 years ago) (f) @emmy its a close fight o!!! we shall see......but as it looks in here i dnt see any at all
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 3-08-2009 07:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 3-08-2009 07:59 AM (15 years ago) (f) i see a lot of bread toasting going on in the toaster
Posted: at 3-08-2009 07:59 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |