Jossy go block alabi for one corner for farm with pawpaw tree for in hand wey he won give alabi for her val gift where alabi no go fit say no
As alabi saw the pawpawtree she was so embarrassed and said no to ram con ask ram (jossy), say this one na wetin ur mate take dey toast girls for street?
Wetin i go use this one do?
Na so jossy replied with frown face...
Go plant am for ur sitting room na.
Them no knw say i dey untop tree dey chop mango dey look dem, na for there i took their picture

Posted: at | |