onyin at 8-07-2008 07:12 PM (16 years ago) (f) i don't kn ma sis.sum men are just strange.by force love,when wil all dis stop.they just think of their own satisfaction.i beg guys mak una no vex for me,i dey talk true.cos dis kind by force love dey rlly vex me. i no think so those kind of men still dey this world. them stil plenty.lol Posted: at 8-07-2008 07:12 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
tender at 8-07-2008 07:16 PM (16 years ago) (f) lol Posted: at 8-07-2008 07:16 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lucychizzy at 8-07-2008 07:58 PM (16 years ago) (f) dem boku well well Posted: at 8-07-2008 07:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 08:15 PM (16 years ago) (f) lol.na so. Posted: at 8-07-2008 08:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
tender at 8-07-2008 08:37 PM (16 years ago) (f) abi hope they can learn how to take NO for answer intend of them tellin u dont worry u will get use to love me.bad ideal Posted: at 8-07-2008 08:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 08:39 PM (16 years ago) (f) lol.exactly,tht's their favorite word.lol.u talk am wel. Posted: at 8-07-2008 08:39 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
tender at 8-07-2008 09:00 PM (16 years ago) (f) lol Posted: at 8-07-2008 09:00 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vixenx at 9-07-2008 01:54 AM (16 years ago) (f) kai........ Posted: at 9-07-2008 01:54 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 9-07-2008 01:57 AM (16 years ago) (f) i beg mak no guy vex for me,ohhhhhhhhhhh.lol Posted: at 9-07-2008 01:57 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vincenice at 9-07-2008 10:11 AM (16 years ago) (m) y we go vex, bcos we no say no be dis days men go dey phyuk up like dat, na b4. men don wise na. na women dey hunt 4 men now. Posted: at 9-07-2008 10:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
tender at 9-07-2008 01:35 PM (16 years ago) (f) y we go vex, bcos we no say no be dis days men go dey up like dat, na b4. men don wise na. na women dey hunt 4 men now.
and can u tell me how woman they hunt 4 men. Posted: at 9-07-2008 01:35 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no b una the live us broke, Posted: at 9-07-2008 01:39 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Una no go live person pennyless oooo. God is in control Posted: at 9-07-2008 02:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tender at 9-07-2008 02:03 PM (16 years ago) (f) Una no go live person pennyless oooo. God is in control
tell me how much did u have in ur account be4 i know where to start wit u.lol............ Posted: at 9-07-2008 02:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
not too much dear, as last month checking my balance, still got $170,000. where do you start from? Posted: at 9-07-2008 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tender at 9-07-2008 02:22 PM (16 years ago) (f) not too much dear, as last month checking my balance, still got $170,000. where do you start from?
lol, hummm still thinking. all d ladies in d house pls what should i do wit darkocean cos he still got $170,000 in his account and i dont know how to start spendin d money cos he said we ladies leave them broke but i want to pity him by leaving $1 wit him.lol........... Posted: at 9-07-2008 02:22 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lmao this a typical example how una the kill us. its called the mugu style Posted: at 9-07-2008 02:28 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vixenx at 9-07-2008 02:29 PM (16 years ago) (f) Reply |
tender at 9-07-2008 02:35 PM (16 years ago) (f) lmao this a typical example how una the kill us. its called the mugu style hehehe what is ur oun, am very sure u are not darkocean and guys like u will be very stinging cos it will be hard for u to spend for woman.lol........ Posted: at 9-07-2008 02:35 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |