make una no mind this small pikin o Na bcos i no buy bread for ram this afternoon na im make am dey call me idiot And na hungry go kill u inside that cell wey u dey so And If they still give me money for ur bread tomorrow na inside my pocket u go dey see am The reason there be say ano just like u that na y i dey treat u like that, i won make hunger kill u for cell And na for ur face i go trow missispanky own bread give ram make she chop coz she na woman make she no die
which essay writing is dis? official or friendly or yeyely? Posted: at 3-04-2014 03:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why u dey ask? U be jamb supervisor?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 3-04-2014 03:43 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 3-04-2014 08:51 PM (11 years ago) (m) ask ram yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 3-04-2014 08:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Aalladinn at 3-04-2014 09:45 PM (11 years ago) (m) i no know wetin carry me come hia self Posted: at 3-04-2014 09:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 3-04-2014 10:51 PM (11 years ago) (f) poster talk true...na u b dat...dat time wey u dat jeko jeko secondary school Posted: at 3-04-2014 10:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 3-04-2014 10:52 PM (11 years ago) (f) poster talk true...na u b dat...dat time wey u dat jeko jeko secondary school Posted: at 3-04-2014 10:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yoruba Posted: at 4-04-2014 10:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 5-04-2014 01:09 AM (11 years ago) (m) noo nupe
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 5-04-2014 01:09 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 5-04-2014 09:19 AM (11 years ago) (f) no mind am na gwari Posted: at 5-04-2014 09:19 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 5-04-2014 02:17 PM (11 years ago) (m) even tiv
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 5-04-2014 02:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
okay kay ay y Posted: at 5-04-2014 04:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 6-04-2014 11:34 PM (11 years ago) (m) huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 6-04-2014 11:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Aalladinn at 6-04-2014 11:51 PM (11 years ago) (m) murderer Posted: at 6-04-2014 11:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 7-04-2014 12:20 AM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 7-04-2014 12:20 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wey d murderer. I don cal police. Posted: at 7-04-2014 09:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 7-04-2014 11:06 AM (11 years ago) (f) yes how may i avoid u Posted: at 7-04-2014 11:06 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
enter ocean Posted: at 10-04-2014 09:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 11-04-2014 06:48 AM (11 years ago) (m) Posted: at 11-04-2014 06:48 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 11-04-2014 06:59 AM (11 years ago) (m) lol Posted: at 11-04-2014 06:59 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 11-04-2014 11:11 AM (11 years ago) (f) flying ... Posted: at 11-04-2014 11:11 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |