
Posted: at | |
Quote from: yettyness on 15-08-2014 02:03 PM you know i go be shy. i no be that kind of girl...i beg make i know u better. nothing much abt him he is just a hard working house boi that's all![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: yettyness on 15-08-2014 02:03 PM you know i go be shy. i no be that kind of girl...i beg make i know u better. ![]() dats why I whisper to ur ear make pple no hear or understand....... but now u don take style dey let them know wetin we suppose talk in private....come inside and ask whatever u wish to know and I will tell u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: zeigbo on 15-08-2014 10:31 PM nothing much abt him he is just a hard working house boi that's all if u eventually spoil job for me with dat nonsense wey u dey talk......I go put sand for ur eyes Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u won turn dat guy to babiAllah? na inside in garri u sopos pour d sand Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 16-08-2014 12:19 AM dats why I whisper to ur ear make pple no hear or understand....... but now u don take style dey let them know wetin we suppose talk in private....come inside and ask whatever u wish to know and I will tell u u mean say na only talking we go do.
| |||||
talking and touching then complete with action ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
so that be it. na trick you try do. Reply![]()
| |||||
huh so no show for ram Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: yettyness on 16-08-2014 07:25 PM so that be it. na trick you try do. ![]() u have already set my heart on fire and u are my heart desire.......no treat me like a puppet on a string,,cuz I wanna know when u gonna come Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i beg i no be tease oh. when the time is right then it will be, u no hear zeigbo talking to himself by the window. Reply
| |||||
ds una season 1 don dey tey 2much...abeg, how far wt season 2? Reply
| |||||
ask ram ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: yettyness on 17-08-2014 08:10 AM i beg i no be tease oh. when the time is right then it will be, u no hear zeigbo talking to himself by the window. fcuk zeigbo.....we are two adults and we go do what eva we want to do..anytime anywia.....U no hear alabi dey talk say dis is taking too long.......u want make I lost my libido Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
d roof is on fire Reply
| |||||
wetin ur piss de do? use ur piss off am nah ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
I no drink reach u naa...u wey u fall inside ogogoro tank, pple dey shout man in tank, help!!! dem no no say na - tank in man Reply
| |||||
I no drink reach u naa...u wey u fall inside ogogoro tank, pple dey shout man in tank, help!!! dem no no say na - tank in man Reply
| |||||
So whats d lesson in the story u just told us ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot