U no sabi say thank you ni... I just d waste my time d advice u since ... Anyway chere kam bia
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-08-2014 08:14 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
cindysexxz at 9-08-2014 09:03 PM (10 years ago) (f) Reply |
alabi22 at 9-08-2014 09:22 PM (10 years ago) (f) alabi I knoa say u sabi read arabic and e don master u....dats why u dey read joke backward
u still dey argue...u wan tell me say ur post no b copy & paste ba? oya, cpon swear 4 zeigbo shrine. bcos, me don see ds joke b4 u post am here Posted: at 9-08-2014 09:22 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 10-08-2014 12:23 PM (10 years ago) (m)  make una come with una goat and some tubers of yam
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-08-2014 12:23 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 10-08-2014 10:25 PM (10 years ago) (f) if u catch me? hhmm...catch me if u can..and make sure u catch me when I dey naked so dat we go catch our selves
so you still have doubts? i no dey catch you before? na you forget so quickly. Posted: at 10-08-2014 10:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 10-08-2014 11:00 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-08-2014 11:00 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
so you still have doubts? i no dey catch you before? na you forget so quickly.
I no forget... but the truth be say na me catch u last time........so catch me this time and ur life will never remain the same
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-08-2014 06:36 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-08-2014 10:32 AM (10 years ago) (f) by the time i go finish this wrap some guys here go carry k-leg soon Posted: at 11-08-2014 10:32 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 11-08-2014 11:19 AM (10 years ago) (f) I no forget... but the truth be say na me catch u last time........so catch me this time and ur life will never remain the same
chai....i let you go scot free and then you go say you catch me....but the problem being i feel u. i no wanna catch u4real. Posted: at 11-08-2014 11:19 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 11-08-2014 01:50 PM (10 years ago) (f) udara! Posted: at 11-08-2014 01:50 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
chai....i let you go scot free and then you go say you catch me....but the problem being i feel u. i no wanna catch u4real.
yettyness I feel u wella.......catch me if u can
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-08-2014 02:05 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 11-08-2014 04:21 PM (10 years ago) (f) you still dont follow....na be services you give ..na be man u r...i be woman ...i no go speak such things i beg anywhere just like that. But if i catch u just be me and u...U go know i catch u well well. Posted: at 11-08-2014 04:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 11-08-2014 06:17 PM (10 years ago) (f) I beg, see me - referee...I dey wait make I officiate. in fact I get infrared thermometer Posted: at 11-08-2014 06:17 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi we no need referee or any 3rd party cuz in dis our game..no red or yellow card
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-08-2014 04:48 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
you still dont follow....na be services you give ..na be man u r...i be woman ...i no go speak such things i beg anywhere just like that. But if i catch u just be me and u...U go know i catch u well well.
I dey follow the beat....I only want u to catch fast dats all....I hope if u catch me u go make me feel like I'm in heaven while on earth because I will send u to paradise....I promise dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-08-2014 04:58 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 12-08-2014 08:22 AM (10 years ago) (m) make i dey watch una frm a distance
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 12-08-2014 08:22 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 12-08-2014 09:38 AM (10 years ago) (f) na movie dem de act Posted: at 12-08-2014 09:38 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 12-08-2014 12:14 PM (10 years ago) (f) I dey follow the beat....I only want u to catch fast dats all....I hope if u catch me u go make me feel like I'm in heaven while on earth because I will send u to paradise....I promise dat
See Zeigbo, he don watch already. Na this i mean. He go learn something and sell for shrine. Posted: at 12-08-2014 12:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 12-08-2014 03:38 PM (10 years ago) (m) yea sell love portion in my shrine it's called toknomi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 12-08-2014 03:38 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 12-08-2014 04:40 PM (10 years ago) (f) Posted: at 12-08-2014 04:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |