How men Load their guns !!!!! (Page 13)

Date: 08-10-2009 1:52 pm (15 years ago) | Author: 14_Inches
1 ... 10 11 12 [13]
- onyiis at 9-09-2010 09:36 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: 14_Inches_Long on  5-09-2010 08:33 AM
Quote from: Kristiantus on 30-07-2010 02:47 PM
my oga don cum... nnamukwu, you are welcum... where that girl wey dey run mouth since...
@14:14: dede, hope you sharpen your donpriyong very well... i wan witness as that girl go take cry...


Kris,
Where are my advisers? A ti serubawon!!!! Dem don run comot this forum. I said make we try am and see if I dry miss target. On the day of the match, na sick notice dem send!!!! I want show her say kaki no be leather. Well shame, o hope you would show face one day. I just wasted the Buratashi I took!!!!
Well, any more challenger?Huh?


heheheeeeeeeeee !!! so na buratashi be your strenght ?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-09-2010 09:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-09-2010 01:39 PM (14 years ago)
(m)
no let 14:14 catch you ooo...
Posted: at 13-09-2010 01:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 10 11 12 [13]

Featured Discussions