alabi22 at 18-11-2014 05:39 PM (10 years ago) (f) alabi u dn start again?
start wetin? Posted: at 18-11-2014 05:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 06:41 PM (10 years ago) (m) h. e. l. p our tossy has gone mad again,rakelly quick quick bring the keke,
general overseer Posted: at 18-11-2014 06:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wonders continue unveiling
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-11-2014 06:51 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 06:54 PM (10 years ago) (m) wonders continue unveiling
e be like mad woman sidown ontop your mumu botten
general overseer Posted: at 18-11-2014 06:54 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fortunately I left mine for house....na ur useless botten I collect when I dey comot and na im the mad woman sidown ontop
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-11-2014 07:00 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 07:03 PM (10 years ago) (m) fortunately I left mine for house....na ur useless botten I collect when I dey comot and na im the mad woman sidown ontop
maybe na dat your wife sidown ontop,she too no well na
general overseer Posted: at 18-11-2014 07:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u fail it again....na ur girl friend be dat....she don master ur yeye thing soteey she dey perceive it from anywia anytime.... and u know say her condition don dey worse now...u beta do sometin now before the girl go kill u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-11-2014 07:11 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 07:50 PM (10 years ago) (m) u fail it again....na ur girl friend be dat....she don master ur yeye thing soteey she dey perceive it from anywia anytime.... and u know say her condition don dey worse now...u beta do sometin now before the girl go kill u
you mean our yetty
general overseer Posted: at 18-11-2014 07:50 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 10:02 PM (10 years ago) (m) u fail it again....na ur girl friend be dat....she don master ur yeye thing soteey she dey perceive it from anywia anytime.... and u know say her condition don dey worse now...u beta do sometin now before the girl go kill u
e be like u don shop soda
general overseer Posted: at 18-11-2014 10:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 18-11-2014 10:03 PM (10 years ago) (m) u fail it again....na ur girl friend be dat....she don master ur yeye thing soteey she dey perceive it from anywia anytime.... and u know say her condition don dey worse now...u beta do sometin now before the girl go kill u
e be like u don shop soda wa no da foam
general overseer Posted: at 18-11-2014 10:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 20-11-2014 11:02 AM (10 years ago) (m) i c Posted: at 20-11-2014 11:02 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 20-11-2014 12:18 PM (10 years ago) (f) wetin u see Posted: at 20-11-2014 12:18 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 21-11-2014 08:26 AM (10 years ago) (f) ur ... Posted: at 21-11-2014 08:26 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 21-11-2014 11:09 AM (10 years ago) (f) you mean our yetty  u need correction...say my name again like this and you will see. Posted: at 21-11-2014 11:09 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 21-11-2014 05:05 PM (10 years ago) (f) Reply |
justmak at 21-11-2014 05:57 PM (10 years ago) (m) taah she smoke dry sh*t
general overseer Posted: at 21-11-2014 05:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 21-11-2014 06:57 PM (10 years ago) (f) na u who dey smoke...maybe u dey think its good grade but everyone c see the sh'*t it don your brain. Posted: at 21-11-2014 06:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 22-11-2014 12:14 AM (10 years ago) (m) egbe
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 22-11-2014 12:14 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
justmak at 24-11-2014 04:32 PM (10 years ago) (m) yetty its time to go back to ur country Niger republic
general overseer Posted: at 24-11-2014 04:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 24-11-2014 04:55 PM (10 years ago) (f) Reply |