typewriter connected to 3g......very fast
E no be old time them ar photo copy machine u dey use Posted: at 16-10-2009 10:01 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ugofly at 16-10-2009 10:01 PM (15 years ago) (m) @ugo the photocopy machine dey browse pass the yeye toy wey una get....... @xter......3g plus wi fi connection make u slow down ooooooooo  hahahahaha you dey use toy lol Posted: at 16-10-2009 10:01 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 16-10-2009 10:02 PM (15 years ago) (m) ugo quench abi na ugo die be ur name,if i slap u ur name go turn to ugocrase
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-10-2009 10:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni...
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 16-10-2009 10:04 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni...
we dey use wireless for our shop..Ahaha.. Posted: at 16-10-2009 10:06 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ugofly at 16-10-2009 10:06 PM (15 years ago) (m) @ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni...
hahahahaha we dey celebrate give ghana for our shop with our laptop Posted: at 16-10-2009 10:06 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
@ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni...
hahahahaha we dey celebrate give ghana for our shop with our laptop oohhh .....now i know ,.....noise and shayo go plenty there this one wey be say ghana U20 win this world cup ....chei!! na enjoyment there....make una closed early oooohhh
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 16-10-2009 10:08 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 16-10-2009 10:08 PM (15 years ago) (m) pele ghana boy..........wait till the time dem go bundle outta there
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-10-2009 10:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ugofly at 16-10-2009 10:10 PM (15 years ago) (m) pele ghana boy..........wait till the time dem go bundle outta there
yes them they enjoy already dey make noise with cars and more.. Posted: at 16-10-2009 10:10 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 16-10-2009 10:15 PM (15 years ago) (m) wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-10-2009 10:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i wonder ohhhhhhhhh
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 16-10-2009 10:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup?
e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA  I AND MY FRIEND DEY GO BUZ..AHAHA Posted: at 16-10-2009 10:19 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ugofly at 16-10-2009 10:21 PM (15 years ago) (m) wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup?
I dey find girl way i go book this nite self for enjoyment of the victory for ghana Posted: at 16-10-2009 10:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
glover come ...u don eat 2day....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 16-10-2009 10:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
glover come ...u don eat 2day.... AHAHA U CHOP BETTER,I DEY GO SEARCH GIRL MAKE I BOOK THIS NIGHT..U GO COME?? Posted: at 16-10-2009 10:24 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 16-10-2009 10:26 PM (15 years ago) (m) @ugo.....dat go kill u believe me @glovekid......................why e go pain me....shey na that kind cup ur mates they win?..u wey use grandpa play with small pikin for under 20
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-10-2009 10:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |