Who is Your Crush on NaijaPals!!! (Page 92)

Date: 14-07-2008 5:03 pm (15 years ago) | Author: Chuks
1 ... 89 90 91 [92] 93 94 95 ... 169
- SAmyrocko at 3-02-2009 03:49 PM (15 years ago)
(m)
skull no be by force.
everybody willt not go to skull

Posted: at 3-02-2009 03:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:52 PM (15 years ago)
(f)
una c una life soooooo.haaaaaaaaaa i shake head for una.mazi still better small as per say he don old pass hin papa.but wat of u sammy?u better do somthing good wit urself so dat u dont end up like mazi
Posted: at 3-02-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:58 PM (15 years ago)
(m)
i'm only trying to help u...
make u add small flesh
Posted: at 3-02-2009 03:58 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 04:01 PM (15 years ago)
(m)
add flesh to her skiny body. lol

Posted: at 3-02-2009 04:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 3-02-2009 04:07 PM (15 years ago)
(m)
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.
Posted: at 3-02-2009 04:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 04:08 PM (15 years ago)
(f)
my boyfriend like me as i dey so.stop poke nosing
Posted: at 3-02-2009 04:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:07 PM
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.

Huh!!! osi, go fit carry that kind thing??
I doubt it..

Posted: at 3-02-2009 04:09 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 04:10 PM (15 years ago)
(m)
hahaha na who dey poke nose?

Posted: at 3-02-2009 04:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osituga at 3-02-2009 04:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:07 PM
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.

Mazi leave this babe na ---shey prencess no reach u?

Quote from: SAmyrocko on  3-02-2009 04:09 PM
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:07 PM
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.

Huh!!! osi, go fit carry that kind thing??
I doubt it..

I no wan enta one chance oo !!


lol
Posted: at 3-02-2009 04:10 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 04:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: osituga on  3-02-2009 04:10 PM
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:07 PM
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.

Mazi leave this babe na ---shey prencess no reach u?

Quote from: SAmyrocko on  3-02-2009 04:09 PM
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:07 PM
dat pikin wan die for ma hand o.
@osi...come carry ya pikin o.

Huh!!! osi, go fit carry that kind thing??
I doubt it..

I no wan enta one chance oo !!


lol
Grin Grin

Posted: at 3-02-2009 04:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 04:15 PM (15 years ago)
(m)
hahaha Osi, i know now i just want to confirm.

Posted: at 3-02-2009 04:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 04:17 PM (15 years ago)
(f)
mazi wey enter room wey hin thing no stand up.i no know say u no b man.old age reflecting
Posted: at 3-02-2009 04:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 04:18 PM (15 years ago)
(m)
huh, bibol, na u dey talk all dis tins?

Posted: at 3-02-2009 04:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 04:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  3-02-2009 04:17 PM
mazi wey enter room wey hin thing no stand up.i no know say u no b man.old age reflecting

huh!!!

Come try me out. Infact my current will shock you. Grin Grin Grin

Posted: at 3-02-2009 04:18 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 3-02-2009 04:20 PM (15 years ago)
(m)
abeg make una come take dis girl away 4rm me o...
she wants to rape an old man.
Posted: at 3-02-2009 04:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: SAmyrocko on  3-02-2009 04:18 PM
Quote from: bilol on  3-02-2009 04:17 PM
mazi wey enter room wey hin thing no stand up.i no know say u no b man.old age reflecting

huh!!!

Come try me out. Infact my current will shock you. Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin
wait make vivian catch u, u go tell me how u go take re-write dis post.
haha

Posted: at 3-02-2009 04:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  3-02-2009 04:20 PM
abeg make una come take dis girl away 4rm me o...
she wants to rape an old man.

u don dey fear now???
i dey ur corner
I will handle her for you.

Posted: at 3-02-2009 04:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 3-02-2009 05:14 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: bilol on  3-02-2009 04:17 PM
mazi wey enter room wey hin thing no stand up.i no know say u no b man.old age reflecting
i can see the prayers of our pastor is manifesting.
keep the strenght.
Posted: at 3-02-2009 05:14 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- akjasper at 3-02-2009 09:01 PM (15 years ago)
(m)
Reading............
Posted: at 3-02-2009 09:01 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 3-02-2009 09:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  3-02-2009 01:34 PM
Quote from: Nno_no on  3-02-2009 12:52 PM
what r u guys on about?
why r u shitting in public.

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 3-02-2009 09:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 89 90 91 [92] 93 94 95 ... 169