If You Are In This Man's Shoe, What Would You Do? (Page 3)

Date: 26-10-2009 1:56 am (15 years ago) | Author: Deji Kola
1 2 [3]
- gimac at 9-12-2009 07:12 PM (15 years ago)
(m)
hahahaha  do think that can slove the problem
Posted: at 9-12-2009 07:12 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 9-12-2009 07:14 PM (15 years ago)
(f)
passing in my own shoes ......... Grin
Posted: at 9-12-2009 07:14 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 9-12-2009 07:58 PM (15 years ago)
(m)
watch well before u misplace ur own shoe
Posted: at 9-12-2009 07:58 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 9-12-2009 08:35 PM (15 years ago)
(f)
4rm what i have read she is avery hungry  idiot like all this people that come from village when they reach der go get mouth pass the people wey der born der, der a guy dat lives in london so hin go c one girl wey dey wash plate com marry say she go good d mistake men do dey want to marry a girl from d village believeing she doesnt no anything nah dem worst pass and dis girls end up showing dem nah so d girl wer dey carry go london go make dem deport d beta guy now she dey der d guy no  fit go london agAIN kpako don turn ajebo u people should b careful who u marry does girls u think  dey r bad dey might not b bad if u take time to know dem and if u ask god for guidiance and meanwhile for u leave both of them nah family matter make them solve am by themselves b4 ur bestfriend go turn against u bcos of one jezebel in d name of a wife, i have a stepmother nah so she self dey do where she and d parents and 10 siblings dey live b4 nah one room now she marry my father she com turn ajebo pass me we turn to slave and kpako sisters and brothers turn to prince and princesses as am talking to u non of my father people fit come our house again she go say nah hungry carry them come com drive dem away everytime she dey threaten my father say she go kill am wetin consign me nah hin  no where he go c am nah hin marry am she dey contorl am even me hin first pikin hin refuse to send university finish bcos of dis woman but god ney dey sleep i dey germany now and married with a baby boy so may una dey careful wetin una dey marry
Posted: at 9-12-2009 08:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 9-12-2009 08:44 PM (15 years ago)
(m)
very annoying story.....well its a simple thing for me to handle if i was that man

Posted: at 9-12-2009 08:44 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- gimac at 9-12-2009 08:56 PM (15 years ago)
(m)
It is hard to chew
Posted: at 9-12-2009 08:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 10-12-2009 01:22 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on  9-12-2009 06:23 PM
Passing....
make i follow u? Grin

Posted: at 10-12-2009 01:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- onchedu at 10-12-2009 01:39 PM (15 years ago)
(m)
Long thing. Can someone pls summarise?
Posted: at 10-12-2009 01:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 10-12-2009 02:14 PM (15 years ago)
(m)
in many word or sentence do you need
Posted: at 10-12-2009 02:14 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 10-12-2009 02:16 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: onchedu on 10-12-2009 01:39 PM
Long thing. Can someone pls summarise?
na lie u read it finihsed Grin

Posted: at 10-12-2009 02:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 10-12-2009 03:04 PM (15 years ago)
(m)
hahahaha
Posted: at 10-12-2009 03:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- kooldemsy at 10-12-2009 03:39 PM (15 years ago)
(m)
i guess he should delete the wifey back to naija and keep his kids with him. (AMERICA DON HIGH THE WIFE)
Posted: at 10-12-2009 03:39 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- gimac at 11-12-2009 08:01 AM (15 years ago)
(m)
it does not work like that in western world
Posted: at 11-12-2009 08:01 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- PoliticxGuru at 21-08-2015 12:18 AM (9 years ago)
(m)
Na wa oooo
Posted: at 21-08-2015 12:18 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions