Posted: at | |
general overseer
| |||||
Quote from: justmak on 26-01-2015 12:20 PM who be Ur boi u want make I tear Ur pant if u tear it then what?![]() ![]()
| |||||
if he tear am then I go enter the place ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
like 2face Replygeneral overseer
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-02-2015 05:16 PM if he tear am then I go enter the place na sooooooo clap for your self ![]()
| |||||
Is this funny? ReplyIN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Aboki carry Ur gworo go front abeg#cadanre Replygeneral overseer
| |||||
Quote from: cadanre on 5-02-2015 10:57 AM Is this funny? hmmm, welcome
| |||||
Chai Reply
| |||||
chai Reply
| |||||
Hahahahhahah...chai dis knd story Reply
| |||||
ok you welcom Reply
| |||||
THIS IS INDEED A GREAT ONE. Reply
| |||||
i see am Reply
| |||||
Okay Reply
| |||||
very possible ooooh Reply
| |||||
Quote from: immortal-jay™ on 18-01-2015 06:57 PM Omo Iko begin yarn me tori. He tell me about one ogbonge pastor wey dey follow them smoke for their cabal. I no believe the story. When Omo Iko wan use force take dey send me Cigar, I tell am say my mama nor go like am. Omo Iko ask me say whether na me wan go tell am. Na so I give myself brain kon dey helep am buy smoke o, because im be don clear me say if I nor fit do am then hin go tender my conductor 'sack letter'. Me no wan lose my job o. E beta make I use my sense now o. Omo Iko go dey smoke dey puff the smoke for my eyes. Hin go dey ask me whether me sef wan puff small. I clear am say I no fit do am. "Omo ole," hin go tok but me never know the meaning that time because na yoruba language hin take tok am. Omo Iko no really bad like that. Apart say hin dey smoke, hin no too too dey do bad bad things. I never hear Omo Iko dey insult people inside bus before. I go say na him be the most gentle driver wey I know. The single dey wey I follow Sule do conductor, I no fit count how many people hin abuse finish. As e dey abuse car owner na so hin go dey abuse okada riders. Even hin passengers no fit escape hin bad mouth. Na from Sule mouth I learn how den dey curse person 'olosi' and 'oloriburuku'. That time I nor know wetin dem mean. I don sabi tok am wella so tay I no fit stop again wen I later know say na big curse dem be. Omo Iko no dey tok them sha. I surprise say hin just gentle like that. How that kind thing take dey possible? With the way hin head even be sef, you go know say na confirm 'Omo ita' hin be. Omo Iko right face swell up pass hin left face. If you dey look Omo Iko from one side you go think say na only one cheek hin get, because the one wey swell up don cover the other side. Na 31 teeth hin kon get sef, meaning say den don use ogbonge blow pluck am comot before. How come hin kon cool like that? I just too dey inquisitive. I wan know wetin happen wey make Omo Iko gentle like that. Na Sule kon clear me for that matter later. He tell me say Omo Iko da smoke Igbo well well na dat day I no say Igbo da make person d gentle na how I begging hide smoke igbo be dat ,,,,,,,,,,,,readmore
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)