na busybody dey worry u..... how e take be ur business eh?.... so i no go follow DP go fellowship again?.... ebi like sey dat tie wey u wear don dey pain u for neck
BLINGS NA THE DAY WEY U GO IMPREGNANT DP NA DAT DAY U GO STOP TO DEY FOLLOW HER UP AND DOWN. ABI NA FOR UR ROOM UNA WAN DO DE FELLOWSHIP?
how u go dey talk like dat na?, i am a chinekelized guy and I wont do such a thing, not even to DP... na for church we dey do the fellowship and u can even attend...
OK, NA FOR YOUR ROOM UNA DEY DO THE FELLOWSHIP? ANYWAY I WAN ATTEND BUT WAIT MAKE I GO BUY CONDOM BECOZ D.P GO SUFFER TODAY.
Posted: at 13-11-2009 11:46 PM (15 years ago) | Upcoming |
|