bodi no bi wood if na u wetin u go du............. Posted: at 6-11-2009 04:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Beccs at 6-11-2009 04:26 PM (14 years ago) (m) Listen let me tell you all that this is a disgrace the church of God. What role is the pastors wife trying to play? a pastor or a huhuhuhuhuhuhuhuhuhh? woman Posted: at 6-11-2009 04:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
SexyJuly at 6-11-2009 04:27 PM (14 years ago) (f) bodi no bi wood if na u wetin u go du............. Na becos na star dey involved. If na ordinary person, we no go hear am o. Abeg, make allow dem jor! Posted: at 6-11-2009 04:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SexyJuly at 6-11-2009 04:29 PM (14 years ago) (f) Listen let me tell you all that this is a disgrace the church of God. What role is the pastors wife trying to play? a pastor or a huhuhuhuhuhuhuhuhuhh? woman
E concern u? Allow her abeg! For ur information, the husband is late. Posted: at 6-11-2009 04:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodi no bi wood if na u wetin u go du............. Na becos na star dey involved. If na ordinary person, we no go hear am o. Abeg, make allow dem jor! no bi wetin i tell d@ gossip of name-talkam soon ehim go ans name- abegam wen e enter ma guy dyke earz....... Posted: at 6-11-2009 04:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SexyJuly at 6-11-2009 04:48 PM (14 years ago) (f) bodi no bi wood if na u wetin u go du............. Na becos na star dey involved. If na ordinary person, we no go hear am o. Abeg, make allow dem jor! no bi wetin i tell d@ gossip of name-talkam soon ehim go ans name- abegam wen e enter ma guy dyke earz....... Huh! Na 4 Espanol u type? Posted: at 6-11-2009 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodi no bi wood if na u wetin u go du............. Na becos na star dey involved. If na ordinary person, we no go hear am o. Abeg, make allow dem jor! no bi wetin i tell d@ gossip of name-talkam soon ehim go ans name- abegam wen e enter ma guy dyke earz....... Huh! Na 4 Espanol u type?  opps i tot u do hear d language......... Posted: at 6-11-2009 04:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SexyJuly at 6-11-2009 04:59 PM (14 years ago) (f) Nope!  Pls put me tru! Posted: at 6-11-2009 04:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nope!  Pls put me tru! ve warn d maga to kip his mouth shut............. or else ...............dunno..... Posted: at 6-11-2009 05:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nna eh! Posted: at 6-11-2009 05:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nna eh!
did what.. Posted: at 6-11-2009 05:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Raybigboy at 6-11-2009 06:07 PM (14 years ago) (m) amazi kwam!.... okwu ka ikwuru nwoke oma
wetin be dis? Posted: at 6-11-2009 06:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amazi kwam!.... okwu ka ikwuru nwoke oma
wetin be dis?  MAGA HANDY WORK.. Posted: at 6-11-2009 06:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this is just chiken story......... Posted: at 6-11-2009 06:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
this is just chiken story.........
NA U SABI...... Posted: at 6-11-2009 06:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this story no make sense....where did u get that cheap story from??>?> Posted: at 6-11-2009 06:52 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
this story no make sense....where did u get that cheap story from??>?>
how e take concern u.................................... Posted: at 6-11-2009 07:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lets leave God to judge d both of dem. JIM IYKE na wa 4 u sef o. Posted: at 6-11-2009 08:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mocheda86 at 6-11-2009 08:45 PM (14 years ago) (m) THE GUY (JIM IYKE) IS ON FIRE, KINI BIG DEAL? Posted: at 6-11-2009 08:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
macgreat at 6-11-2009 08:51 PM (14 years ago) (m) lol. . . wetin we never hear finish
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 6-11-2009 08:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |