Posted: at | |
TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 23-11-2009 05:18 PM COOLGUY WETIN DEY WORRY U? U DEY CRAZE? U DON DEY MAD? DO U KNOW WHY AM ASKING U ALL THIS? IT`S BECAUSE JOHN CENA DON ENTER NAIJAPAL AND U FOLLOW AM DEY TALK, U WAN DIE? i will take dat as if u are shouting to me ....... mind u d guy u are calling j cena.... na my boy for here if him talk i go undo am ![]() ![]() ![]() mind u dont shout at me like dat ...again ,,,cos u might get heart attack ![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
SEE DIS MVP....NA ME BE THE DEAD MAN WALKING,,,,THE UNDERTAKER, IF U NEAR ME I GO JUST TAKE U TO HELL,TRUST ME. ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
dead walking man adieu oooooo Reply![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
OK NA.....COME NEAR ME AND SAY ADIEU MAKE I BREAK UR BONES INTO PIECES ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
adieu OOOO Reply![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
E BE LIKE SAY UR CUP DON FULL AND U WAN MAKE DEM TALK SAY NA ME KILL U ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
funny Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
more than funny ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
yes na Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
ok ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
ok ooooooooo Reply![]() TALK AM LISTENING!!!
| |||||
hm ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
dem take hm swear 4 u? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
ain't really funny Reply
| |||||
So una wan dey do royal rumble 4 Npals? I hail una wen get powa 2fight dis period... Reply
| |||||
very funny Reply
| |||||
thank u!!! e don tey we know sey e funny... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 24-11-2009 02:26 PM So una wan dey do royal rumble 4 Npals? I hail una wen get powa 2fight dis period... NO I NO WAN FIGHT I NEVA CHOP SEF TALK AM LISTENING!!!
| |||||
why na!!! But im be like sey d one wen u chop last nite still dey giv u strength... No b u sey u wan break ppl bones??? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot