Airtel o!

Date: 13-05-2015 10:36 am (8 years ago) | Author: abraham jesupemiwa
- at 13-05-2015 10:36 AM (8 years ago)
(m)
Airtel No go do Well o
But wetin dey worry airtel sef?
Naso I meet one fine babe for bus. I chyke her and
she follow up.we discuss dey catch fun dey go.as
I wan com down frm bus I com ask her for
numba. meanwhilemy fone don off. so I giv her my
numba and she promise to call me later dat
day.na so I go house dey happy. I rush charge my
fone. B4 I know call jus enta and na new numba
witout name.I was so happy dat d gal has finally
called.I jus pick d call behold I hear " welcome to
airtel online customer service,ring bak
subscription is free for 7 days" na so I faint.na for
dream I type dis tin,I neva recova......Airtel e no
go beta for una o


Posted: at 13-05-2015 10:36 AM (8 years ago) | Newbie
- zeigbo at 17-05-2015 12:37 AM (8 years ago)
(m)
Huh? Huh? Huh?

Posted: at 17-05-2015 12:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2015 01:04 PM (8 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 17-05-2015 01:04 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 22-05-2015 06:33 PM (8 years ago)
(f)
joke? yoke? roke? toke? doke? soke? o wetin
Posted: at 22-05-2015 06:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 27-05-2015 01:44 PM (8 years ago)
(f)
THE JOKE FUNNY SELF
Posted: at 27-05-2015 01:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Holyboss at 28-05-2015 11:40 PM (8 years ago)
(m)
na joke ?
Posted: at 28-05-2015 11:40 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 29-05-2015 11:15 AM (8 years ago)
(f)
na only d poster knw weda na joke or na yoke
Posted: at 29-05-2015 11:15 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 30-05-2015 08:29 PM (8 years ago)
(m)
mmmmmm

Posted: at 30-05-2015 08:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Holyboss at 30-05-2015 08:36 PM (8 years ago)
(m)
mmmer
Posted: at 30-05-2015 08:36 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 30-05-2015 09:01 PM (8 years ago)
(m)
Angry

Posted: at 30-05-2015 09:01 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 12-03-2016 07:19 AM (8 years ago)
(m)
Ahahhahaahha,,,
Posted: at 12-03-2016 07:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 12-03-2016 01:30 PM (8 years ago)
(m)
hahahah see ne see wahala oooh you put your mind for airtel aaaaaaa
Posted: at 12-03-2016 01:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply