




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
No mind that girl... she dey wan make you give am money... ReplyMy life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
| |||||
Quote from: Bazemaster on 9-01-2010 10:25 PM Quote from: ochukoogbor on 9-01-2010 08:01 PM we cld help u make d announcement, just lyke we r lukn for our president Na only u dey look for our president. We 9ja no dey luk 4 him because na him sign our 2010 budget.
| |||||
hey pikin aow now, it has tead ooooooooooo Reply
| |||||
Quote from: kaylikethat on 23-01-2010 12:59 PM She don dey ask 4 another 5k, say na 4 provision, to take replenish the blood wey she lost ? I don enter am, I don open unwithdrawable saves account 4 this girl bank.. Abeg make una advice me ooo, I don turn maga Ahhahh! She neva still find her period?
| |||||
if na bele i get make in born am because thou shall not take out wetin you take in ReplySupport me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
Quote from: kaylikethat on 20-12-2009 03:57 PM Friends , Abeg make una advice me, na xmas & nw year money I dey find b4 this new gal wey she do and I do her jst once come tell me say she missed her period. Wetin make I do ? Abi na xmas money she sef dey find ?? ![]() ![]() ![]() ASK HER PROPERLY...WHEN SHE OPEN UP...TELL ME;i will advice you then because you nor get work...
| |||||
i get 2,u go buy 1? Reply
| |||||
next time you will use a condom Reply
| |||||
na sooooooooooooooooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kaylikethat on 24-01-2010 02:50 PM Quote from: cayico on 24-01-2010 01:38 PM next time you will use a condom I used CD, I've said that b4...but ladies will always be ladies, they can frame anytin 2 get wat they want, abi no be so?
| |||||
Quote from: kaylikethat on 24-01-2010 02:50 PM Quote from: cayico on 24-01-2010 01:38 PM next time you will use a condom I used CD, I've said that b4...but ladies will always be ladies, they can frame anytin 2 get wat they want, abi no be so?
| |||||
she played u .yea y dont u take her ur self to see a doctor Reply
| |||||
just give her time, am sure she will remember where she kept it Reply
| |||||
She don play u siky one Reply
| |||||
PASS Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
Quote from: kaylikethat on 23-01-2010 12:59 PM She don dey ask 4 another 5k, say na 4 provision, to take replenish the blood wey she lost ? I don enter am, I don open unwithdrawable saves account 4 this girl bank.. Abeg make una advice me ooo, I don turn maga hahahaha after this xperience, nxt time u go shine ur eyes wella, why u nor wear winter jacket do am? u go wear ordinary rain coat. ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
U r nt serious Reply
| |||||
period Reply
| |||||
no course 4 control,evrythin is under alarm Reply
|