HOT MESS! Baba Tee's New Woman Lashes Out At Yetunde Bustline Over Poverty and Cloth Allegations (Page 2)

Date: 08-07-2015 8:14 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- nametalkam at 8-07-2015 11:28 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: blowout on  8-07-2015 07:55 PM
Na wa o. Wetin be d difference between debenham and primark. Both are discount shops. 

no mind the village girl

Posted: at 8-07-2015 11:28 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dennis_005 at 9-07-2015 01:32 AM (8 years ago)
(m)
Baba T, you dey craze oo, woman dey fight coz of your ponmo hahahaha Jigolo man
Posted: at 9-07-2015 01:32 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- PoliticxGuru at 9-07-2015 07:14 AM (8 years ago)
(m)
wasted generation
Posted: at 9-07-2015 07:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Ololababs at 9-07-2015 10:34 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: nametalkam on  8-07-2015 01:20 PM

Na wao! This girl don fall hand BIG time, girl wey dey shop for debenhams, Odulates, you come dey expose ontop Naijapals, e no good oh! have small pity abeg, the girl came fully loaded with "evidences" that she indeed bought the cloth in London with "GTB teller"!! LMAO!!! Shocked Grin blady liar!


U even bad pass me sef "GTB teller"

In addition, she knows "d dos n don'ts of UK" Grin Grin Grin Grin Grin
No mind d gal, oversabi dey worry am. I won't say much about her fam background but she need to get serious.
Posted: at 9-07-2015 10:34 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Lekan22 at 9-07-2015 11:14 AM (8 years ago)
(m)
ok
Posted: at 9-07-2015 11:14 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rottymore at 9-07-2015 01:22 PM (8 years ago)
(m)
Who b dis people, u b  DANGOTE FAMILY, OBASANJO FAMILY, OTEDOLA FAMILY, CHRIS UBA FAMILY, OSINBAJO FAMILY, GOODLUCK JONATHAN FAMILY, MAMA PAT COUSIN, ATIKU FAMILY, BANKOLE FAMILY, TINUBU JAGABAN BORGU FAMILY, IFEANYI UBA FAMILY, DAVID MARK FAMILY, 2FACE FAMILY, even small boy Patonranking get money pass the whole ODULATE FAMILY, DAVIDO never talk o, WIZZY STILL DEY MAKE MONEY, hehe... EVEN DON JAZZY AND DBANJ NO DEY TALK, u carry mouth dey brag about money 4 here, even Late MKO Abiola Family no go fit brag now, because dem b olowo ana, there time don pass, u beta wake up and manage dat ur huzzle 4 UK.
Posted: at 9-07-2015 01:22 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- nametalkam at 9-07-2015 01:34 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Ololababs on  9-07-2015 10:34 AM

U even bad pass me sef "GTB teller"

In addition, she knows "d dos n don'ts of UK" Grin Grin Grin Grin Grin
No mind d gal, oversabi dey worry am. I won't say much about her fam background but she need to get serious.

Lols, baba tee must have something these ladies can die for, this fight and evidence is more than court fight

Posted: at 9-07-2015 01:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tomylohlah at 10-07-2015 07:44 AM (8 years ago)
(f)
 Grin Grin Angry Grin so funny..
How'r u sure he wil not dump u d way he dump remember love dey sweet wen it jst start ooo, pashon tafi na iyale oun be lori aja fun iyawo ooo..... cant wait for season 2.. lolzlolz
Posted: at 10-07-2015 07:44 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- XTnote at 10-07-2015 11:55 PM (8 years ago)
(m)
Is this nollywood pictures?
Posted: at 10-07-2015 11:55 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]