Nigerian Army Warns M.I Abaga and Charass Over Wearing Camouflage On Twitter (Page 2)

Date: 27-07-2015 12:15 pm (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- echeeche at 28-07-2015 04:28 PM (9 years ago)
(m)
ok
Posted: at 28-07-2015 04:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emdoz44 at 29-07-2015 08:07 PM (9 years ago)
(m)
nawa ooo,nah dem get dat uniform sef? Sumtin wey beter country military don dey wear since.........naija i tire oooo
Posted: at 29-07-2015 08:07 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- PoliticxGuru at 29-07-2015 08:29 PM (9 years ago)
(m)
trash
Posted: at 29-07-2015 08:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Fashoney at 20-08-2015 09:47 PM (9 years ago)
(m)
Lolz..to before warned is to before armed..if hin ear neva block,am sure he dey hear..
Posted: at 20-08-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 20-08-2015 09:58 PM (9 years ago)
(m)
Na d same cowards wey dey run from boko haram dey talk about uniform...?
Uniform na cloth, na tailor dey sew am..
Dem no get mouth to talk...
Posted: at 20-08-2015 09:58 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 14-03-2016 09:27 PM (9 years ago)
(m)
hahahaj aemy catch una errrh
Posted: at 14-03-2016 09:27 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zezprincess at 14-03-2016 09:55 PM (9 years ago)
(f)
You can put army camouflage anywhere in the world so far you are not fully kitted,But o boy no try am for niaijaoo,all this novice aboki wey dey military go rubbish you,m.I &charass abeg make una respect dem no dey wear arm camouflage.
Posted: at 14-03-2016 09:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 27-03-2016 02:49 PM (9 years ago)
(m)
make them dey hear now ooh befor military
go change am for them ooooh
Posted: at 27-03-2016 02:49 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions