Mgbeke Levelz Or Classy? Checkout This Fashion Statement By Ebube Nwagbo (Page 2)

Date: 30-07-2015 6:07 pm (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- echeeche at 31-07-2015 05:59 PM (9 years ago)
(m)
nice
Posted: at 31-07-2015 05:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-07-2015 07:51 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: nametalkam on 31-07-2015 02:31 PM
Why the hatred on the poster? Shooo, so many people wey no well o

why dem no go show hatred?....u no see the jean wey she wear on top before u post dat thing?.....so it seem like u first show hatred on her

Posted: at 31-07-2015 07:51 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- elchymo at 10-08-2015 01:50 PM (9 years ago)
(m)
Beautiful and decent Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  .
Posted: at 10-08-2015 01:50 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Fashoney at 15-08-2015 11:25 AM (9 years ago)
(m)
She's nt even comfortable wit ha dress sef,what do u want me to comment on again?
Posted: at 15-08-2015 11:25 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 17-06-2016 10:49 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: bene on 30-07-2015 06:49 PM
poster, you no well oh!.
is there anything wrong with her dress?.
or you expect her to dress half naked like jlo?.
i beg oh, she is stunning in her dress.
if you don't like it, you can as well go and die.
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 17-06-2016 10:49 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions