Posted: at | |
They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: giftmurphy on 4-10-2015 06:57 PM glad u alive and okay ![]() ![]() I dey gree die?? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Who knows ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am ReplyFf on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 3-10-2015 11:01 PM willieieponga, afa na? I don show but I never show finish We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here..
| |||||
skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet? Reply
| |||||
Quote from: zeigbo on 6-10-2015 08:02 AM Who knows i know ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mary11 on 6-10-2015 11:44 AM Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am if na me i go call am one building storey ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: dickieponga on 6-10-2015 05:13 PM We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here.. broda shey una no go use me do juju sha? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 6-10-2015 07:52 PM skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet? haaaaaaaa see this babe sha? u still dey?well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Hahahahahaha ReplyJuju ke, i dey look for franel somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday. Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so... Na franel be d person wey we wan use for juju... I don agree d amount wit babalawo... Chai, e be like say somebody don tell am...
| |||||
OLE Reply
| |||||
huh ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickieponga on 6-10-2015 10:31 PM Hahahahahaha Who be franel? Him head dey bring money? Juju ke, i dey look for franel somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday. Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so... Na franel be d person wey we wan use for juju... I don agree d amount wit babalawo... Chai, e be like say somebody don tell am... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: rakelly on 6-10-2015 10:43 PM OLE Who? Why? When? How? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 6-10-2015 10:28 PM haaaaaaaa see this babe sha? u still dey? well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickieponga on 6-10-2015 10:31 PM Hahahahahaha Juju ke, i dey look for franel somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday. Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so... Na franel be d person wey we wan use for juju... I don agree d amount wit babalawo... Chai, e be like say somebody don tell am... na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?
| |||||
Quote from: omomarty on 7-10-2015 05:54 PM ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 7-10-2015 05:56 PM na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for? Ehn ask am abeg Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 7-10-2015 05:56 PM na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for? Na £...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)