First of All am not a female... Secondly, i wont reply ur jobless comment bcos u are in the race now for 10k.. Who is more stupid btwn me n u... Rubbish
Wetin u be SHEMALE...? Comot for my face make u go look for job...U no dey shame...? Continue ur sleepless nites.. Beta ppl don comot bcos of ur yeye comments, u have made dis site frustrating for other ppl. Abeg comot for my face.... I will never be in dis race and am a joker and i make reasonable, enjoyable and controversial comments.... Am not here for d miserly money but for d fun of it...I need my sleep.... Posted: at 3-10-2015 11:45 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
very funny, its so obvious u r hating. N den u say how much is 15k. I wonder how much u have in ur acct. We sabi una type
U wey dey talk how much u get for ur acct...? Posted: at 3-10-2015 11:46 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
you don't know me, so i implore you, the disillusioned personality, to please shut the fuuck up. I've been on this site since 2009, biitch. Never have I seen the likes of these mofos, quoting my comments just to say ''I agree'' in order to get 15k. Do you have any idea how annoying that is? So why don't you zip up your lips and crawl back into the tiny rock from which you got your internet from, dimwitted lemon.
I beg leave dat fool na a**ehole im be... Posted: at 3-10-2015 11:48 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
First of All am not a female... Secondly, i wont reply ur jobless comment bcos u are in the race now for 10k.. Who is more stupid btwn me n u... Rubbish
Women for dis site sef dey complain bcos of ppl like u..Mr Hustler.. Posted: at 3-10-2015 11:51 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Women for dis site sef dey complain bcos of ppl like u..Mr Hustler..
d!ckhead....iam sorry for your miserable life. i can bet the fact that you are a broke nigga,you cant even boast of 5k in your account now u go dey here dey form dangote... bros go and get a life........Idiot.. Posted: at 5-10-2015 04:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pitazy99 at 7-10-2015 11:43 PM (9 years ago) (m) Nawa, "money", d root of all evil. No be una fault. Na d stupid leaders wey we get for naija wey just dey exploits us. Posted: at 7-10-2015 11:43 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
pitazy99 at 7-10-2015 11:43 PM (9 years ago) (m) Nawa o, "money", d root of all evil. No be una fault. Na d stupid leaders wey we get for naija wey just dey exploits us. Posted: at 7-10-2015 11:43 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
emma4love3 at 9-10-2015 10:16 AM (9 years ago) (m) hahahahah.... o boy see wahala for guy that are not.... ha....ppy oooh... Posted: at 9-10-2015 10:16 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 9-10-2015 10:18 AM (9 years ago) (m) also kudos to the winners...i must hail u you guyz is not easy and naijapals u guyz are trying and i knw you guyz are up to the tax.... Posted: at 9-10-2015 10:18 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 9-10-2015 10:19 AM (9 years ago) (m) also kudos to the winners...i must hail u you guyz is not easy and naijapals u guyz are trying and i knw you guyz are up to the tax....keep it up Posted: at 9-10-2015 10:19 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 9-10-2015 10:20 AM (9 years ago) (m) the race is on...rat race snail race ant race... name them...lolz.. Posted: at 9-10-2015 10:20 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Agentchris at 28-10-2015 08:33 PM (9 years ago) (m) Interesting Posted: at 28-10-2015 08:33 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmm, bt i am nt on the list of oct
Seen me as ur brother Posted: at 29-10-2015 11:01 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
d!ckhead....iam sorry for your miserable life. i can bet the fact that you are a broke nigga,you cant even boast of 5k in your account now u go dey here dey form dangote... bros go and get a life........Idiot..
Ur 15k is less dan £45 and u want me to hustle for dat...? U dey mad..? I pay more for my transport to work in a week... Posted: at 29-10-2015 07:09 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
the race is on...rat race snail race ant race... name them...lolz..
Hahahahahha Na d tin i dey enjoy be dat....But make it interesting... Posted: at 29-10-2015 07:10 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Someone pls notifies me on how to get started Posted: at 2-11-2015 09:33 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ayodun1 at 5-11-2015 10:17 PM (9 years ago) (m) Congrat to them.... This month is gonna be hot. Since they can't contest.
U Self Go Like Am... Posted: at 5-11-2015 10:17 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Please can something tell me how I can get loan for my poultry farming venture Posted: at 27-11-2015 12:08 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mopera at 1-12-2015 01:11 PM (9 years ago) (m) well this is not about money but the just to take person busy. Posted: at 1-12-2015 01:11 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mopera at 1-12-2015 01:12 PM (9 years ago) (m) i congratulate the winners, am also going to be a leader Posted: at 1-12-2015 01:12 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |