na fine babe u dey yab 14.....abi u no wan chop bearded meat again
Ah sorry I no know, You see this is wetin we dey tell all these yahooooze boys and girls, make dem dey use their true pics. How I go recognise someone like LAGBAJA in the dark?? Na someone pics dem go dey use.
Sisi abeg, no vex. Don't give up on me pls..
Na ya pics deceive me..
14_Inches
Posted: at 5-01-2010 10:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
na fine babe u dey yab 14.....abi u no wan chop bearded meat again
Ah sorry I no know, You see this is wetin we dey tell all these yahooooze boys and girls, make dem dey use their true pics. How I go recognise someone like LAGBAJA in the dark?? Na someone pics dem go dey use.
Sisi abeg, no vex. Don't give up on me pls..
Na ya pics deceive me..
14_Inches
14 na cos u say dguy corner ur baby, thats why u dey beg as u hear say na fine sisi? u want begin dey corner bebies n fine sisi dem?
Posted: at 6-01-2010 05:15 AM (15 years ago) | Upcoming
na fine babe u dey yab 14.....abi u no wan chop bearded meat again
Ah sorry I no know, You see this is wetin we dey tell all these yahooooze boys and girls, make dem dey use their true pics. How I go recognise someone like LAGBAJA in the dark?? Na someone pics dem go dey use.
Sisi abeg, no vex. Don't give up on me pls..
Na ya pics deceive me..
14_Inches
14 na cos u say dguy corner ur baby, thats why u dey beg as u hear say na fine sisi? u want begin dey corner bebies n fine sisi dem?
As from now na tit for tat, If you snatch my baby I snatch ya sister or daughter (provided you have one and she is old enough for the injection!!!)
14_Inches
Posted: at 6-01-2010 12:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
14_Inches_Long at 24-01-2010 02:34 PM (15 years ago) (m)
Dear NP,
Information reaching my fingers confirmed that the goat don turn to human being again after 7 days fasting. I mean dem lock the goat up in the cell without food.
I will feed you more about an info.
14_Inches
Posted: at 24-01-2010 02:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac