Gunmen Kidnap Oil Workers In Benin, Edo State (Page 2)

Date: 27-01-2016 10:12 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Novic at 29-01-2016 06:39 PM (8 years ago)
(m)
BUT DIS KINAPPERS SELF DEM
USELESS TOO O! VERY SOON
NA DEM GO DEY DEMAND FOR
N50M EACH FOR THESE
PEOPLE WHERE THEM EXPECT
MAKE DEM TAKE GET THAT KIND MONEY, UNA SEE
GOVERNOR CONVOY,
SENATOR CONVOY, AND SO
ON UNA NO GO THERE
ATLEAST ONLY ONE KIDNAPP
UNA DON HAMMER FOR LIFE BUT WHOSAI UNA NO GO GO
THERE, NA PEOPLE WEY DEY
STRUGGLE TO MAKE ENDS
MEET NA UNA GO DEY
KIDNAPP, ABI UNA DEY FEAR
SENATOR, GOVERNORS, HOUSE OF ASSEMBLY
MEMBERS MAKE UNA LEAVE
ALL THOSE PEOPLE NOW IF
NOT......... PERSON NO WELL
ANOTHER PERSON COME DEY
TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO
COME WELL
Posted: at 29-01-2016 06:39 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 29-01-2016 10:09 PM (8 years ago)
(m)
BUT DIS KINAPPERS SELF DEM
USELESS TOO O! VERY SOON
NA DEM GO DEY DEMAND FOR
N50M EACH FOR THESE
PEOPLE WHERE THEM EXPECT
MAKE DEM TAKE GET THAT KIND MONEY, UNA SEE
GOVERNOR CONVOY,
SENATOR CONVOY, AND SO
ON UNA NO GO THERE
ATLEAST ONLY ONE KIDNAPP
UNA DON HAMMER FOR LIFE BUT WHOSAI UNA NO GO GO
THERE, NA PEOPLE WEY DEY
STRUGGLE TO MAKE ENDS
MEET NA UNA GO DEY
KIDNAPP, ABI UNA DEY FEAR
SENATOR, GOVERNORS, HOUSE OF ASSEMBLY
MEMBERS MAKE UNA LEAVE
ALL THOSE PEOPLE NOW IF
NOT......... PERSON NO WELL
ANOTHER PERSON COME DEY
TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO
COME WELL
Posted: at 29-01-2016 10:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 29-01-2016 10:09 PM (8 years ago)
(m)
BUT DIS KINAPPERS SELF DEM
USELESS TOO O! VERY SOON
NA DEM GO DEY DEMAND FOR
N50M EACH FOR THESE
PEOPLE WHERE THEM EXPECT
MAKE DEM TAKE GET THAT KIND MONEY, UNA SEE
GOVERNOR CONVOY,
SENATOR CONVOY, AND SO
ON UNA NO GO THERE
ATLEAST ONLY ONE KIDNAPP
UNA DON HAMMER FOR LIFE BUT WHOSAI UNA NO GO GO
THERE, NA PEOPLE WEY DEY
STRUGGLE TO MAKE ENDS
MEET NA UNA GO DEY
KIDNAPP, ABI UNA DEY FEAR
SENATOR, GOVERNORS, HOUSE OF ASSEMBLY
MEMBERS MAKE UNA LEAVE
ALL THOSE PEOPLE NOW IF
NOT......... PERSON NO WELL
ANOTHER PERSON COME DEY
TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO
COME WELL
Posted: at 29-01-2016 10:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 31-01-2016 08:16 PM (8 years ago)
(m)
WHERE THEM EXPECT MAKE DEM TAKE GET THAT KIND MONEY, UNA SEE GOVERNOR CONVOY, SENATOR CONVOY, AND SO ON UNA NO GO THERE ATLEAST ONLY ONE KIDNAPP UNA DON HAMMER FOR LIFE BUT WHOSAI UNA NO GO GO THERE, NA PEOPLE WEY DEY STRUGGLE TO MAKE ENDS MEET NA UNA GO DEY KIDNAPP,
Posted: at 31-01-2016 08:16 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]