gogoman at 4-03-2016 08:02 PM (8 years ago) (m) what about criminal oo!!!!!!!!!! cos una no mention them, i hope them no burn alive!! Posted: at 4-03-2016 08:02 PM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
vickie_guz at 4-03-2016 11:11 PM (8 years ago) (f) Bad news everyday and everywhere in naija Posted: at 4-03-2016 11:11 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lagos state needs God's intervention. almost all the bad bad na from Lagos, na wetin? Posted: at 4-03-2016 11:19 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 5-03-2016 10:12 AM (8 years ago) (m) I believe that those criminals where kept safe in a better way, because of this fire. Posted: at 5-03-2016 10:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
imaria at 5-03-2016 01:01 PM (8 years ago) (f) I'm tired of hearing Lagos problems Posted: at 5-03-2016 01:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 5-03-2016 11:32 PM (8 years ago) (m) People should help them ooooo, we all knw there ways no gud. Posted: at 5-03-2016 11:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 6-03-2016 10:41 AM (8 years ago) (m) thank God the fire didnt spread to other parts of the building...fire service too did great job there tooo
Na those criminals were I been dey fear make fire no kill them. Posted: at 6-03-2016 10:41 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 6-03-2016 07:25 PM (8 years ago) (m) Wetin fire station they wait for nw, mak then they go there before it get out of hand. God have mercy upon us in this season ooo.
You don forget say na naija you dey Posted: at 6-03-2016 07:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 10-03-2016 11:34 PM (8 years ago) (m) I see..Nawaooo..God..no b smal tin..police station on fire...hu cum put d fire...abi na bokoharam...issokay
Wetin go carry boko haram take come Lagos Posted: at 10-03-2016 11:34 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
You sure say no be bad guys for the area go set the station ablaze?
its possible o. Posted: at 11-03-2016 11:25 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 15-03-2016 12:47 PM (8 years ago) (m) fire no good thing oh Posted: at 15-03-2016 12:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 15-03-2016 07:03 PM (8 years ago) (m) I hope dis is not another logic of prison break, cos i dey wonder how police station take catch fire when e no near fuel station. Ask those wey dey inside cell about d fire outbreak, i no trust dem.
You no trust them ke, me dnt knw that one ooo.... Posted: at 15-03-2016 07:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 15-03-2016 07:05 PM (8 years ago) (m) GOD HAVE MERCY UPON NIGERIA POLICE. Posted: at 15-03-2016 07:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thank God no casualties. Posted: at 15-03-2016 07:11 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
The cause can never be known because it was intentional. Am sure some case files would have been declared burnt...........What a nation Posted: at 16-03-2016 09:17 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
There is no need for any investigation as per the cause. Abi dem de cook inside the station or dem wan tell us sey na electrical spark? yeye people Posted: at 16-03-2016 09:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NPF at work Posted: at 16-03-2016 09:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bad news everyday and everywhere in naija
E tire me Posted: at 17-03-2016 10:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
There is no need for any investigation as per the cause. Abi dem de cook inside the station or dem wan tell us sey na electrical spark? yeye people
No b lie Posted: at 17-03-2016 10:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
GOD HAVE MERCY UPON NIGERIA POLICE.
Have mercy God Posted: at 17-03-2016 10:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |