Oga carry go no mind them. No mind dem no mind dem...I don here dat song before Posted: at 23-03-2016 11:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omo king of zanga luv grdnut ooo, but nxt tym wen drinkin garri use milk. Evaporated milk, powder milk is allowed.
Shey ur phone no dey allow u c foto? Posted: at 23-03-2016 11:30 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
when milk its added it looses its originality. Just lile adding maggi or crayfish in okpa! ??
Hmmmmmmmm,,, omo kabiesi o Posted: at 23-03-2016 11:32 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Don't mind them me too I love garri badly I'm very very rich but I still drink garri almost every evening
No b joke o,,, I dey find garri drink sef Posted: at 23-03-2016 11:33 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I count my Dollars everyday and i still smoke Garry
Mumu who dash u dollar? Posted: at 23-03-2016 11:33 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Some Nigerians with stupid talk, garri is not a poor man's food oooooooooo, Kison said and I quoted "You better be very careful be very very careful".
I hear u Posted: at 23-03-2016 11:35 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fran6ixfox at 23-03-2016 11:55 PM (9 years ago) (m) who say garri na poor man food? Posted: at 23-03-2016 11:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fran6ixfox at 23-03-2016 11:56 PM (9 years ago) (m) Shey ur phone no dey allow u c foto?
ask am well Posted: at 23-03-2016 11:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fran6ixfox at 24-03-2016 12:00 AM (9 years ago) (m) when milk its added it looses its originality. Just lile adding maggi or crayfish in okpa! ??
lol u go like okpa oooooo IGBO man Posted: at 24-03-2016 12:00 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 26-03-2016 11:18 PM (9 years ago) (f) ppl will always tlk Posted: at 26-03-2016 11:18 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 29-03-2016 11:05 AM (9 years ago) (f) I hear Posted: at 29-03-2016 11:05 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 09:06 PM (9 years ago) (f) take waheva ur hrt desires Posted: at 30-03-2016 09:06 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 30-03-2016 09:56 PM (9 years ago) (m) omo king of zanga luv grdnut ooo, but nxt tym wen drinkin garri use milk. Evaporated milk, powder milk is allowed.
.....hehehe....nice 1 Posted: at 30-03-2016 09:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
eoadex2003 at 30-03-2016 10:26 PM (9 years ago) (m) Naija mentality, Zanga no mind them jor, na the poor ppl they think like that, garri wey suppose dey inside first aid box because e dey save life well well, no be small, strange world, wicked world. Posted: at 30-03-2016 10:26 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 31-03-2016 12:48 AM (9 years ago) (f) Lol...Torr...I hear Posted: at 31-03-2016 12:48 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 31-03-2016 02:00 PM (9 years ago) (f) drink wah u want Posted: at 31-03-2016 02:00 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 31-03-2016 11:07 PM (9 years ago) (f) whatever Posted: at 31-03-2016 11:07 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
EL-Nath at 11-06-2016 07:05 PM (8 years ago) (m) I tire o Posted: at 11-06-2016 07:05 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
michaelc80 at 11-06-2016 07:16 PM (8 years ago) (m) Guy ride on Posted: at 11-06-2016 07:16 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |