How things my peoples? I welcome una to the place wey things dey happen. 3 Gbosas for ScEnArIos
For the show today, we dey go way back to our primary school days for NaijaPals Primary School. SOme of una wey don graduate no dey come old student meeting bcos una never still pay una school fees money. No yawa. EFCC go catch una. As I been dey talk, 2day show na the arguementation wey shele among 3 of our pikins them in those days. Make i no let the honeypotcat commot from the bagco super sack...see the cartoon and make una enjoy the show. No lele!
Posted: at | |