Posted: at | |
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:46 AM Hahahahaha,,, c as I just dey laugh troway shit give u chop,, I no do mistake talk say na mosquito brain u get,, u leave ur ape family for bush jump enter street,, simple kweshion, as u don enter d street, who u no or who no u for here? omg.... Just they shake my head for you... I don't want make monkey like you knw me... Good people they here wey then knw me wella wella... Who be you wey you go knw me... Son of reptile.. God forbid. Na only reptile generation you go knw.
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:54 AM omg.... Just they shake my head for you... I don't want make monkey like you knw me... Good people they here wey then knw me wella wella... Who be you wey you go knw me... Son of reptile.. God forbid. Na only reptile generation you go knw. Idiot add more yeye on this morons brain,, u no nothing, otondo efulefu, tuaa
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:58 AM Idiot add more yeye on this morons brain,, u no nothing, otondo efulefu, tuaa comot make I see front... You dnt knw wetin you go talk again... I don finish your generation. Ofonu...olongbo..
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 02:03 AM comot make I see front... You dnt knw wetin you go talk again... I don finish your generation. Ofonu...olongbo.. Madness don capture ur ape family if u no no,,, u wey b d byproduct n waste product, moronic moron ogbono
| |||||
Nice joke.... Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickieponga on 21-03-2016 02:23 AM Nice joke.... PB4 ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 02:07 AM Madness don capture ur ape family if u no no,,, u wey b d byproduct n waste product, moronic moron ogbono [/quotie] I pity your wasted generation family... See I reserve your koboko till tomorrow... I knw say you no get work.. And I cam compare myself with you.. Fake phyuking ass.
| |||||
Waste product tolotolo idiotic fowl,,, I don silence u FOOL go sleep for gutter Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 02:35 AM Waste product tolotolo idiotic fowl,,, I don silence u FOOL go sleep for gutter wetin wan make me go gutter... You think say I be weed smoker and drunker like your papa ni... I dey untop of my water bed now... Carry your maddness go your reptile papa room go sleep or make you they go market now go sleep. See dnt distoped me again ooooo.
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 02:42 AM wetin wan make me go gutter... You think say I be weed smoker and drunker like your papa ni... I dey untop of my water bed now... Carry your maddness go your reptile papa room go sleep or make you they go market now go sleep. See dnt distoped me again ooooo. Dis one u dey yarn so, am sure your mama na yarsh licker just like your whole generation of animals wey relate to you.. una head just dey knock up n down
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 02:46 AM Dis one u dey yarn so, am sure your mama na yarsh licker just like your whole generation of animals wey relate to you.. una head just dey knock up n down this guy I tell you say you no get kulu for mouth again... Na my yabbing you they copy and paste again.... Go sleep if you dnt have good things to write again... You don use your yeye off my ba3 self. See be careful ooooo, dnt thunder strict your hand and mouth ooooo...
| |||||
Not B4 jare... Dnt mind that yeye guy.. Reply
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 02:52 AM this guy I tell you say you no get kulu for mouth again... Na my yabbing you they copy and paste again.... Go sleep if you dnt have good things to write again... You don use your yeye off my ba3 self. See be careful ooooo, dnt thunder strict your hand and mouth ooooo... Jajajajajajajajaja hahahaha heheehehehahahaha,,,, u b konfirm madman comedian,,, ur opkolo dey talkam ironically tify tify copy copy idiotic idiot wey u b ![]() ![]() Thunder don already begin dey strike ur generation 1 by 1
| |||||
Ogbeni.... You don start today abi, you better carry your craziness commot here. Pls don't distoped me in this night Reply
| |||||
ok....make una carry on ooob Reply
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 08:59 PM Ogbeni.... You don start today abi, you better carry your craziness commot here. Pls don't distoped me in this night Agbero,,, u no go operate dis nite go tif jokes abi sleep hook u again, tombo drunkardOmo ole barawo,,, tify tify, copy copy,, mallam wey u b still dey use dark googles for nite take sleep.... konfirm moron u b
| |||||
mmmmm leave am naim time him dey Reply
| |||||
Leave wetin abi na u dash am time,,,, mad pikin no fit parade anyhow for here.... dat pikin must to dey loyal n gentle before I fit allow am pass Reply
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 19-03-2016 12:02 AM old joke nawa o mmmmmmm na sooo
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 22-03-2016 12:56 AM mmmmm leave am naim time him dey No b u talk say oya carry on abi ur opkolo don dey malfunction
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)