Posted: at | |
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:46 AM Hahahahaha,,, c as I just dey laugh troway shit give u chop,, I no do mistake talk say na mosquito brain u get,, u leave ur ape family for bush jump enter street,, simple kweshion, as u don enter d street, who u no or who no u for here? . I dey observed all of una
| |||||
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:39 AM lolsssss.... See this moron ooooo, who tell you say I just waka come, I don they here before then born you. Na me go ask you say were you waka come, I dey suspect mayb na sambisa forest you waka cm.. Hmmmm... I need to becareful ooo. lol be very very careful
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 11:45 AM @ bournaidentity i don see am say nah you better find somewhere go sleep your counts you dey after thats why u dey make noise here...ok make you no comment on any post wey be PB4...cunny man....
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 12:03 PM Shey here resemble ur papa parlour ni, wey u just dey scatter everywhere,,, area scatter. Bcos say u won get point com mean say u go dabaru something wey don tanda for years,,, na madness dey work u,, na mouth go kill you if you don't becareful... I knw you no they sleep becz of 10k shai.... Shame on your head. Well the money go cure your madness
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:09 PM ....you must heheheheh see ehrr you never knw anything haahahahahah.... You don finish the guy... Criminal ke... You talk say the guy na 419 show your face make i see am.....hahahah faceless criminal
| |||||
Quote from: sam dove on 23-03-2016 06:12 PM na mouth go kill you if you don't becareful... I knw you no they sleep becz of 10k shai.... Shame on your head. Well the money go cure your madness U no wey I dey? My time n ur time no rhyme... U wey like sleep like imbecile.. na sleep go kill.. u no go wake up again... Born FOOL
| |||||
nmmmmmmm wahala no they nah Reply
| |||||
Abi Reply
| |||||
offcourse nah Reply
| |||||
old post nawa o Reply
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 28-03-2016 11:54 AM old post nawa o No b lie
| |||||
mmmm na so Reply
| |||||
Hahaha,so for hell also,they recognise nigeria as bad nation,lol. Reply
| |||||
yes oooh naija name dey everywhere Reply
| |||||
kk Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)