Afrocandy At It Again! See How She Outdanced A Man On The Floor (Photos) (Page 3)

Date: 21-03-2016 7:08 am (8 years ago) | Author: kacy lee
1 2 [3]
- diezo at 22-03-2016 01:12 PM (8 years ago)
(m)
FIRSTLY DAT GUY WEY WEAR THREE IN ONE COAT, D TROUSER AND D UP REACH TO SEW ANOTHER COAT, THEN Y E BE SAY NA ONLY SHE DEY SNAP NA ONLY SHE DEY D PARTY ANYWAYS DEM DON RENT HER FOR MIGREMOR TDB SO NA HER BUSINESS COS E NO CONCERN ME BUT MAKE SHE NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 22-03-2016 01:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Markeve at 22-03-2016 05:20 PM (8 years ago)
(f)
Mama people  nawaoo 4u ooh so na  so dem person wey e nor get shame  i open my nose 4u
Posted: at 22-03-2016 05:20 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Markeve at 22-03-2016 05:25 PM (8 years ago)
(f)
Mama people  nawaoo 4u ooh so na  so dem dey see person wey e nor get shame  i open my nose 4u
Posted: at 22-03-2016 05:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 22-03-2016 05:52 PM (8 years ago)
(m)
she don craze finish walahi
Posted: at 22-03-2016 05:52 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-03-2016 05:53 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: ben eno on 21-03-2016 07:31 AM
See the man don dey adjust him Ogbemudia with style.the thing don provoke
you be badt guy.
Posted: at 22-03-2016 05:53 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 10:57 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: DRE on 21-03-2016 07:52 AM
Yeye fowl...she probably forget she's getting older and not any younger........Anyway, that's where she makes her cool cash.
Posted: at 26-03-2016 10:57 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 26-03-2016 02:14 PM (8 years ago)
(f)
see as she be
Posted: at 26-03-2016 02:14 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 29-03-2016 12:09 AM (8 years ago)
(f)
nice one
Posted: at 29-03-2016 12:09 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 29-03-2016 12:02 PM (8 years ago)
(f)
mtchw...der ish
Posted: at 29-03-2016 12:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 30-03-2016 06:28 PM (8 years ago)
(f)
lmao oooo
Posted: at 30-03-2016 06:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 31-03-2016 11:33 PM (8 years ago)
(f)
madness
Posted: at 31-03-2016 11:33 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]