Oworen25 at 22-03-2016 11:43 AM (8 years ago) (m) I wonder how he was able 2 graduate;4rm which skl?;some people seeking 2 gain admission r beta off dan dis... He dey pay for exams Posted: at 22-03-2016 11:43 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 11:44 AM (8 years ago) (m) Hehehehehe,,, dis one wey poster just shoot grammar since yesterday e b like say d gods are angry  No be small anger Posted: at 22-03-2016 11:44 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 11:50 AM (8 years ago) (m) at least person get am lol
I no fit complete my laugh Posted: at 22-03-2016 11:50 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Slimchery at 22-03-2016 12:01 PM (8 years ago) (m) poster talk another thing, dis one nor be graduate, i nor even understand anything for the passage of her letter wey she dey pass to una self Posted: at 22-03-2016 12:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kp45 at 22-03-2016 12:11 PM (8 years ago) (m) I dey come Posted: at 22-03-2016 12:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
scofsam at 22-03-2016 12:18 PM (8 years ago) (m) well she try at least she get NDU certificate Posted: at 22-03-2016 12:18 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
WOW THIS GRAMMAR EVEN COME WITH VIRUS Posted: at 22-03-2016 12:22 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No be small mattter ooo,,,,,,dis is serious!!! Posted: at 22-03-2016 12:26 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Hehehehehe,,, dis one wey poster just shoot grammar since yesterday e b like say d gods are angry  you know wetin dey my mind o, poster hope all is well o? Posted: at 22-03-2016 01:08 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 There Iz God Oooo Jooooo Oooooo lol the English you are speaking chai chai. Posted: at 22-03-2016 01:09 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 oyibo bu agbara. Posted: at 22-03-2016 01:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Floxitext at 22-03-2016 02:24 PM (8 years ago) (f) Hahahahaha....laff don turn my hair to dada oo Posted: at 22-03-2016 02:24 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ngfineface at 22-03-2016 02:29 PM (8 years ago) (f) This can't be true. Why was the fbuk writer's id removed? Posted: at 22-03-2016 02:29 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
This can't be true. Why was the fbuk writer's id removed?
naija pikin,,, u too c.. oya come take 1 bottle Posted: at 22-03-2016 02:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
you know wetin dey my mind o, poster hope all is well o?
I dey test u,,,,, sote e no sure weather na d person name or d sch name.. E just dey confuse imsef Posted: at 22-03-2016 02:35 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be small anger
I dey test u,,,, d gods are angry Posted: at 22-03-2016 02:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
winace at 22-03-2016 02:41 PM (8 years ago) (f) He is speaking in tongues. Posted: at 22-03-2016 02:41 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fran6ixfox at 22-03-2016 02:46 PM (8 years ago) (m) lol..... too bad Posted: at 22-03-2016 02:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
climax_man at 22-03-2016 03:10 PM (8 years ago) (m) Chai! Posted: at 22-03-2016 03:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 22-03-2016 03:15 PM (8 years ago) (m) thats true when the system is bad this is wat you get... Posted: at 22-03-2016 03:15 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |