Yesterday March 23 2016, there was a protest in ikeja in support of the gender equality bill. The protest was put together by Laila Saint Matthews and some concerned women. The information was passed across on Facebook for anyone who wanted to join the protest and surprisingly people turned up independently from all parts of lagos and other groups joined in too. It had already started when Rita Dominic joined in...
emma4love3 at 24-03-2016 08:44 AM (9 years ago) (m)
abeg make them go sidon....so if i marry now my wife too go dey go out for night just dey way if me dey go out too.... abeg abeg...make she park well oooh... becos women dey over use power..
Posted: at 24-03-2016 08:44 AM (9 years ago) | Hero
O ma se oooo... E be like these people don forget say na NAIJA dem dey, we never fight for EQUALITY of all finish, these ones wey look like people wey don chop belle full dey find GENDER EQUALITY up and down
Posted: at 24-03-2016 08:47 AM (9 years ago) | Gistmaniac
DAMILARE100 at 24-03-2016 08:47 AM (9 years ago) (m)
Have they being deprived in anyway? Aren't they in Ministerial and Senatorial posts? What else do that want? Dem wan make President or Lagos state Governor step down for dem?...................Nawa ooooo
Posted: at 24-03-2016 08:47 AM (9 years ago) | Gistmaniac
seem NOLLYWOOD has stop calling this RITA into movie set, since there are many young sexy ladies than her... because if she get job she won't do this nonsense
Posted: at 24-03-2016 10:08 AM (9 years ago) | Grande Master
dynasty4all at 24-03-2016 10:10 AM (9 years ago) (m)
RITA PLS GO HOME, GOD CREATED WOMAN TO BE UNDER MAN FOR BIBLE SAYS AS CHRIST IS THE HEAD OF THE CHURCH SO IS THE HUSBAND ISTHE HEAD OF WOMAN. EPHESIANS 5 VS 23
Posted: at 24-03-2016 10:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Passion8Soul at 24-03-2016 10:50 AM (9 years ago) (f)
What really 've dey bin deprived of,y nt state it?...we 've a body dat look in2 dis situation n enact law(s),y nt go 2 dem 4 proper presentatn instead of dis street per4mance of ur's...d senate n house of reps do smth b4 it turn out 2 b smth else
Posted: at 24-03-2016 10:50 AM (9 years ago) | Gistmaniac
samdove28 at 24-03-2016 11:59 AM (9 years ago) (m)
Na madness they worry una.... Wetin una they think,,, una wan take us for slave or what... Make una go find somewhere sleep.... Una wan spoiled this country....
Posted: at 24-03-2016 11:59 AM (9 years ago) | Gistmaniac