SO POSTER WHO HIME BE NAIJA PRESENT PRESIDENT OR PRESENT SENATE PRESIDENT OR PRESENT SEATING GOVERNOR COS I NO UNDERSTAND WHY U JUST WAKE UP ONE MORNING NO KNOW WETIN WAN DO COME DEY BEGIN LOOK FOR PEOPLE PICS WEY ENTER PLANE TRAVEL GO SOMEWHERE FOR GOD SAKE NA EX HIM BE WETIN BE D PURPOSE OF DIS ONE NOW ABI DIS ONE NA STILL NEWS WORBISH! ANYWAYS MAKE I COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 29-03-2016 02:20 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Quote from: rukky paul urhobodoro on 29-03-2016 02:20 PM
SO POSTER WHO HIME BE NAIJA PRESENT PRESIDENT OR PRESENT SENATE PRESIDENT OR PRESENT SEATING GOVERNOR COS I NO UNDERSTAND WHY U JUST WAKE UP ONE MORNING NO KNOW WETIN WAN DO COME DEY BEGIN LOOK FOR PEOPLE PICS WEY ENTER PLANE TRAVEL GO SOMEWHERE FOR GOD SAKE NA EX HIM BE WETIN BE D PURPOSE OF DIS ONE NOW ABI DIS ONE NA STILL NEWS WORBISH! ANYWAYS MAKE I COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
CHECK your current affairs
Posted: at 30-03-2016 06:46 AM (9 years ago) | Hero