@ Winace, am not too shocked at ur statement becos it shows ur level of illiteracy god knows if u finished secondary skool never mind going to university...With the garbage dat comes out of ur mouth makes me sick..
U can't even speak good english like Buhari abi u think say NDA na for people like u.
Na rich kids dey go defence academy oo..
Abeg make dat Nnamdi guy do a Mandela and refuse to come out until his people are free.
See hypocrisy e go call British govt to come rescue u and u say u be biafra and u even get naija passport....
British no even send u cos u no even dey pay taxes na social security u dey get so u r of no use to dem..
But hope dey sha, just stay dere like 20yrs and i can guarantee u say British govt go come beg for u...
After 2months prison beans and bread don tire u na wah for u oo..
Abeg stay dere d best is yet to come. Dem dey serve bread and toothpaste for prison as well na d new menu be dat...
As for Winace abeg try educate ursef small b4 u open ur mouth.
Posted: at 31-03-2016 12:06 PM (9 years ago) | Hero |
|