Posted: at | |
Quote from: ngfineface on 5-04-2016 04:06 PM Biafra is not worth the trouble. If only he knew about Late MKO and the likes he may probably have a rethink abi o
| |||||
Quote from: dickieponga on 5-04-2016 05:08 PM Prison fit dis Kanu guy make im stay dere for a long time.... u don stay their before na
| |||||
may God just have mercy ooo... Reply
| |||||
D guy moron dey chronic and na him special treatment dem dey give am so... Reply
| |||||
Quote from: DRE on 5-04-2016 01:49 PM Meanwhile the mastermind of Abuja blast(Kabiru Sokoto) walked to the court without handcuff. Oga u sef reason am..,,, na wetin u call? Abuja right?? Dis one na threat to d whole Nigeria n even pass bakasi peninsula.. BT dere plan no fit work..ordinary Fulani n aboki dey kill dem n dem do nothing. E no go better for dem.. Na mouth dem dey make., na cell e dey to no hw to control him mouth
| |||||
Quote from: onyedika benson on 5-04-2016 04:47 PM he wil gonna sue buhari to ICC Y u no fit help and those of una idiot and cowards big men in quote... Una mumu no b here e start.. Na only mouth una get ![]()
| |||||
Quote from: victor on 5-04-2016 02:40 PM the handcuff is attached to his hands behind his back I beg,,, no waste ur talk on dat guy...,, na sleep e dey sleep wen d casala happen for that time..,, right nw,,, na spiritual cleansing for eyes problem go fit make am c d past tense... wey we don c am finish
| |||||
Quote from: prudy on 5-04-2016 03:28 PM GOD is with u bro.....is the end that justify the beginning. ...we will see the end of it....GOD bless u bro Hehehehehe,,,, u no talk say u wan hug transformer again? U don turn am to prayer... Run go cherubim n seraphim for quick reply
| |||||
Quote from: ngfineface on 5-04-2016 04:06 PM Biafra is not worth the trouble. If only he knew about Late MKO and the likes he may probably have a rethink Tell dem...,, biaframadness abi biafra mad cows
| |||||
Na one of those things Reply
| |||||
Quote from: ngfineface on 5-04-2016 04:06 PM Biafra is not worth the trouble. If only he knew about Late MKO and the likes he may probably have a rethink Hmmmmm... You said it well... MKO ABIOLA.. Sun re ooooo...
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 5-04-2016 11:43 PM Oga u sef reason am..,,, na wetin u call? Abuja right?? Dis one na threat to d whole Nigeria n even pass bakasi peninsula.. BT dere plan no fit work..ordinary Fulani n aboki dey kill dem n dem do nothing. E no go better for dem.. Na mouth dem dey make., na cell e dey to no hw to control him mouth Abeg help me tell am oooo.... The difference is like 7UP & SPRITE, Very CLEAR..
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 5-04-2016 11:43 PM Oga u sef reason am..,,, na wetin u call? Abuja right?? Dis one na threat to d whole Nigeria n even pass bakasi peninsula.. BT dere plan no fit work..ordinary Fulani n aboki dey kill dem n dem do nothing. E no go better for dem.. Na mouth dem dey make., na cell e dey to no hw to control him mouth .............. I see, my people perish for lack of knowledge. I pray we don't experience war in this nation because most of these young guys haven't experienced one.
| |||||
Quote from: Haso on 6-04-2016 08:32 AM Abeg help me tell am oooo.... The difference is like 7UP & SPRITE, Very CLEAR.. ......Lol................. you mean to say there is a clear difference between 7up and Sprite? Can you differentiate between the two if put inside a glass cup? NO dude, you could have made a clearer differentiation between 7up & Pepsi... Abeg no go defend pesin for Court oooo because u go send the pesin go jail
| |||||
Quote from: DRE on 6-04-2016 09:07 AM .............. I see, my people perish for lack of knowledge. I pray we don't experience war in this nation because most of these young guys haven't experienced one. Amen... true!!!! nw u are talkin., dem never experience am one bit and war no gud at all. I pray so too
| |||||
just dey waka pass Reply
| |||||
Quote from: Courage skills kaire on 5-04-2016 10:35 PM u don stay their before na E look fresh pass u wey dey outside dey suffer..Prison fit am well well..
| |||||
Quote from: dickieponga on 5-04-2016 05:08 PM Prison fit dis Kanu guy make im stay dere for a long time.... Wishing u came...Amen.
| |||||
NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech