gogoman at 1-05-2016 09:35 AM (9 years ago) (m) thanks guys Posted: at 1-05-2016 09:35 AM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Machealex at 1-05-2016 10:06 AM (9 years ago) (m) Thanks Posted: at 1-05-2016 10:06 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 1-05-2016 11:00 AM (9 years ago) (m) Na ur type wey dey disgrace naija,,, very soon u go tell us say u don turn to woman
Wetin be your own self... well the guy don turn you to silent is the best answer for a fool like you wey they always chop okro. Posted: at 1-05-2016 11:00 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 1-05-2016 11:01 AM (9 years ago) (m) Na ur type wey dey disgrace naija,,, very soon u go tell us say u don turn to woman
Wetin be your own self... well the guy don turn you to silent is the best answer for a fool like you wey they always chop okro. Posted: at 1-05-2016 11:01 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 1-05-2016 11:02 AM (9 years ago) (m) O boy,,, e better make u switch to pidgin..., leave English for where e dey. Na wetin be thanks you?
It was a mistake mr lecturer Posted: at 1-05-2016 11:02 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 1-05-2016 11:03 AM (9 years ago) (m) Wetin be your own self... well the guy don turn you to silent is the best answer for a fool like you wey they always chop okro.
NOVIC my man where have you been Posted: at 1-05-2016 11:03 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 1-05-2016 11:08 AM (9 years ago) (m) NOVIC my man where have you been
i travel out ni jare, just came bck. how life? Posted: at 1-05-2016 11:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Amen. happy new month all naijapals. Posted: at 1-05-2016 11:14 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
pals of pals happy gr8t new month... Posted: at 1-05-2016 11:16 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 1-05-2016 11:35 AM (9 years ago) (m) pals of pals happy gr8t new month...
Same to you babe.... it has been long, where have you been. Posted: at 1-05-2016 11:35 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Thank you o am blushing Posted: at 1-05-2016 11:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
may will be great in Jesus name
Amen o Posted: at 1-05-2016 12:00 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Am fine. You?
na you them greet? Posted: at 1-05-2016 12:01 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
You guys are welcome to the new month and I pray that God should protect you from any bad things that comes your way.
Comment well this month and naijapals will make you smile but for those who specialise in defacing here with their bad comments naijapals will not take it kindly.
call names na Posted: at 1-05-2016 12:02 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmm I have to be Careful oh one comment is enough
no be lie o Posted: at 1-05-2016 12:04 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
O boy,,, e better make u switch to pidgin..., leave English for where e dey. Na wetin be thanks you?
lol two of una don come again Posted: at 1-05-2016 12:05 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin be your own self... well the guy don turn you to silent is the best answer for a fool like you wey they always chop okro.
Okro na bad food? Posted: at 1-05-2016 12:08 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 1-05-2016 12:31 PM (9 years ago) (f) Same to you too do have a splendid month ahead Posted: at 1-05-2016 12:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Raychaelle at 1-05-2016 01:06 PM (9 years ago) (f) My birth month Posted: at 1-05-2016 01:06 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Buncho at 1-05-2016 02:09 PM (9 years ago) (m) Thank You Na We Get This Month Nah Jooo Oooo Posted: at 1-05-2016 02:09 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |